Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na this one muzz me pass, e call ein name sehh no shaking 😂🔥
53,304 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
20 Yorum

Burna never still get liver to call David name direct till today 😂🔥

Till today Burna boy never recover from this talk I swear

This davido na werey😂

Omo 😂 e put burnaboy upcoming category

He put him boy and burna for sentence it go far 😂😂

This video sweet me like dïe 😂😂

The funny part be say too many fools Dey this cs, person wey put burna wey get breakthrough song for 2012 with rema wey come here which day?😂 Davido and him fans na werey normal normal

Forever golden 😂😂

Wetting do him neck ?

Na Wetin Dey pain @burnaboy till eternity be this

But make we no lie ,burnaboy na new cat,just that he apply sense and pressure unlike the rest

This nigga is the funniest unintentionally fr

The David guy dey craze he lined up all the boys together 😭😭😭

Make burns talk make dem pin m😂

"Yk like Burna Boy, Rema, FireBoy" If na me be burna I go be generational hater Frl 💀😭😭😂

This video will keep hurting burla

🤣

Nawa o, una wan make him remember this talk again😂

😂😂

This my idolo no get joy
