Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Na this stage i dey now😪
Комментарии: 35

Who go even believe you?

Na d thing guy😅

Omooo this phase ehnn.

Tuff

😅😅😅

Omo na this stage I dey 😪🫴

e go far

Omo 💔

Omo

Guy na me be this

Where this guy dey ffs 😭

Everywhere blurr

So nor be only me na dey this stage. I Thank God for life.

Dey there well o

Damn 💔

Lol 😂😂😂

We are all in this together bro 🥲🤭

Nbl oo

Omo🥲

You go dey alright

I swear

I dey suffer

I swear I had this experience a few years back, I was glowing and i was homeless and jobless. Just surviving.

twin 😭

Na me be this.. I Dey eat only twice a day. Sometimes ones.. i no want fat.. I Dey fat Dey glow.. I Dey fast sef.. Omoh I just Dey glow.. God abeg oh

Na us

Na that time filter go suit you 😪

No lies

The matter hit me

Omo nor be lie, just this morning wey my Younger sister send me 1k I enter where I go chop Garri and Beans, na so one bros for hood tell me mk I do ham 5h and I tell ham say inor guide, enor jus believe me e say of inor guide why I dey fresh still con dey fat join.

Omo guyyy 😭😭

E brazy omo

Serious hands dey really meet me ong

Guyy😪

You go just dey explain
Похожие видео
Like this now, I no know myself again. Na who I see I go dey use
Bovi
469,722 просмотров • 3 лет назад
