Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Naija underground trap music Make we dey together as one😞🥀
174,017 просмотров • 16 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 51

tears inna me eyes

Water full my eyes bro 😞😭

I dey with you lil twan 🔥😭😭

i de with you lil twan

Make we Dey together and sing some songs 😞

No be Mulan sample be this 😂

@Slim_290 bro ts so funny wtf😭😭😭

I Dey w you twinnn 🥹

Twan fr ❤️😞

Make we dey together… ✨

I Dey with u lil twan

Your song dey make me dey depressed Wetin i dey think tho

I don’t even have the words 😭😭

@BeatsByOmata Blessed are the deaf, for they don’t have to listen to this shit

@BeatsByOmata Jokes on you, Na why I Dey add captions😞

@BeatsByOmata Fawwkkkk, wetin you Dey think though ? Blessed are the blind & deaf or those with only non internet enabled phones 😂

@BeatsByOmata Not when I’m on stage gng 😞

@BeatsByOmata Guy nauuu😂😂

I Dey with you lil twan 😭✌🏾

Make we Dey together 😞

@0ctobersrich drop a double disc album in October first half called October second half called riches if it has songs like air force fighter jet it will be on repeat

😭😭😭 😂 fawwwwwwwk

Twan😞

@skipfromdeast Passion

@skipfromdeast Na based on wetin you Dey think tho 😞

Poetry? 😢

Wetin you Dey talmbout?? This that real music twan😞

Twan I’m emotional 😭

Omo which kind cruise be this 😂😭😭

I see why e dey underground

I dey w you twan

Ef moon don dey inspire these ones

There's also literally insane people making music, not just picking gutters.

I dey shake my head as I dey listen to this thing What has Nigeria turned to?🥲😔

This shit is so peak

You don comot ontop dj dimple nipple wan enter sea🌊 now 😂

Make we dey together 😭

Watin dey do you sef, watin be this 😂😂

Who’s even your target audience?

Everybody. I’m advocating for peace and togetherness in the environment.

FAAAHHHHHHH- 🦅🐏

the raw emotions mehn 🥹

when this shitty gimmick go stop before mad people with sick addiction for clout start normalizing this bs

The melody is enough to make a grown man cry Bronami 🤧

if na oyib do this thing .. everybody go dh feel am .. na better lullaby abi na 'ode' be this

@Slim_290 wtf bro😂😭

i dey with you twan ✌

Is that the score from shrek😭

Dem need pursue you particularly comot for the industry 😂

Some of you are just not hate but purely stupid ...like his music has definition for duck sake and he keeps it real and creative not to mention he is making effort...and you asshole with not pedigree are inclining this to another rubbish like others ...even you too music sef na .

I dey with you lil twan 🥀
Похожие видео
Ayra Starr, call me 😞 make we Dey together sing as one
octobersrich
339,119 просмотров • 27 дней назад
