Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Naija underground trap music
42 Kommentare

“With great power comes great obtainability” -Uncle Rich 😭

Before dem kpai my uncle BenJi 😞

Your friendly Neighbourhood Spider-Man.

Bitch! Na obtainer man!!

😭😭😭😭 obtain fawwwwwwk

Spider-man: Obtain the Home 😞

@Asapjossy1 *obtainer man

@Asapjossy1 Fawk😞🥀my bad gng

Bro I just de wake up nau😭

Rise and shine lil twan 😞

Be like I no hear am well before .. e tap o😭

The most chaotic video I've seen today 😂

The guy dey kee person brain cells wallahi 😂💔

sagging the spidey suit is just crazy 😭 fawk

Jesus christ of anambra

@42gaffer Since you drop fighter jet my IQ don dey dip😭 but na based on wetin I dey think tho fawwk!!!

No kill me guyyyyyyy😭😭🔥🔥🔥🔥🔥🔥😭🔥😭😭🔥😭😭🔥😭😭🔥😭🔥

@thetoluofearth w great power comes great obtainability 😂

Obtainer-Man 😂

I go buy ticket when you Dey do show fa O2

nor be dipson be that?😭😂

Obtained man noooo😂😭😂😭😂😭

Swinging and swiping 😞🥀

@0ctobersrich wetin you de talmbout? 😂😂🔥

lil twan wetin you wan obtain this time?

Bro 😂💔tf

You don dey teach people how to thief?

Pls what’s your genre?

“Wetin you dey think tho, make we obtain this music soon”

My spider sense tell me say something dey your kitchen 😂😭

I love your music twan 😭

but wait, are you maddd?😭😭😭

Absolute menace

“With great power come great obtainability" Octobersrich 2026 🙏🏿

Fawwwk

You don Dey overstep your boundaries this boy

Hiii dad

Obtainer man fawkkkk 😭😭

Walahi, you don fra😭😭

Call police 🚫 Call Obtainerman:✅️

Omo Fawk 😭😂

"My Spider senses tell me say something dey your kitchen" 😂😂. Sharps bro Sharps 😂

