Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Naija underground trap music

135,078 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

skippy profil fotoğrafı
skippy2 ay önce

“I dey active like Benin edo grandma witches and wizard wey go meeting from night till morning”

Dani£ Ja¥ profil fotoğrafı
Dani£ Ja¥2 ay önce

@wndrjustswaggin No be like say i really one follow that girl talk, istg i’m just horny No be like say the kind girl sef one follow me talk, she just wants my money

Dave2D🌏 profil fotoğrafı
Dave2D🌏2 ay önce

The fact say I don dey like this guy sound doesn’t sit right with me😂

KhaleeelReacts 💫 profil fotoğrafı
KhaleeelReacts 💫2 ay önce

Him say kai I’m kwaming 😂😂

MartinsDelCule profil fotoğrafı
MartinsDelCule2 ay önce

You don dey allow this thing sweet nah

MALCOLM🏴❤️ profil fotoğrafı
MALCOLM🏴❤️2 ay önce

This guy na Just cruise him no even de spotify

ney0 profil fotoğrafı
ney02 ay önce

Dis nigga pen actually nice 😅

Akpevweoghene Peculiar ❤️🖤⚓️ profil fotoğrafı
Akpevweoghene Peculiar ❤️🖤⚓️2 ay önce

Believe me or not but dis nigga will do numbers

A$APJOSSY profil fotoğrafı
A$APJOSSY2 ay önce

@callhersharon_ Fawwwwwwwwwkkkkkk

Inmyfeelings profil fotoğrafı
Inmyfeelings2 ay önce

Your music saved me

首席 VinzorCrusoe profil fotoğrafı
首席 VinzorCrusoe2 ay önce

Dem suppose shoot you 😂😂😂

sherif profil fotoğrafı
sherif2 ay önce

Make we enter ring one on one, if I win you no go ever “sing” for your life again

Andre Not Santos profil fotoğrafı
Andre Not Santos2 ay önce

This is the best one Faaaawwwk❤️❤️❤️😂

KeLZ0reL📈 profil fotoğrafı
KeLZ0reL📈2 ay önce

Nobody love this guy music pass me shaa🤣🤣🤣🤣

is ashimolowo a bad bitch? profil fotoğrafı
is ashimolowo a bad bitch?2 ay önce

i janta manta i kill and die😭

Praise🎀 profil fotoğrafı
Praise🎀2 ay önce

Odumodu go tear acl

͏🤦🏾‍♀️ profil fotoğrafı
͏🤦🏾‍♀️2 ay önce

You’re the greatest keep going

Dura🎀 profil fotoğrafı
Dura🎀2 ay önce

This lowkey hits😭😭😭

Giant Co. 🎙️ profil fotoğrafı
Giant Co. 🎙️2 ay önce

oh fawkkk

James profil fotoğrafı
James2 ay önce

My guy man online, Osama binladin, Boko haram he bombing

burnt eba profil fotoğrafı
burnt eba2 ay önce

Fawkkkkkk

THE CREATOR profil fotoğrafı
THE CREATOR2 ay önce

The beat spoil this one

ZEAL LUXE profil fotoğrafı
ZEAL LUXE2 ay önce

No be like say I wan follow his girl talk I was just horny

🐐 profil fotoğrafı
🐐2 ay önce

hard, after davido na u

Le gaultier demon profil fotoğrafı
Le gaultier demon2 ay önce

Naija Yuno Miles

Yourlowkeyneighbor profil fotoğrafı
Yourlowkeyneighbor2 ay önce

This guy nor Dey play with he aboki guy

R3VL profil fotoğrafı
R3VL2 ay önce

What in the yuno miles is this?

5 profil fotoğrafı
52 ay önce

abeg no add my Jesus to this nonsense 🙏🏾🫩

Big not P. Diddy profil fotoğrafı
Big not P. Diddy2 ay önce

I dey active like Benin, Edo grandma

🧜🏾‍♂️ profil fotoğrafı
🧜🏾‍♂️2 ay önce

kai i’m coming

⚔️🛡️ profil fotoğrafı
⚔️🛡️2 ay önce

@kusssman your guy don drop new jam 😂

Cee profil fotoğrafı
Cee2 ay önce

The guy good 👏

Akpevweoghene Peculiar ❤️🖤⚓️ profil fotoğrafı
Akpevweoghene Peculiar ❤️🖤⚓️2 ay önce

I go use 2×2 open e head i won dy c e mind I won do brain surgery

PSYVAGEXVXV💹☣️ profil fotoğrafı
PSYVAGEXVXV💹☣️2 ay önce

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭😭😭 Make this guy make genuine music Una go see say he actually get bars Faaaawwwwwwwwkkkkk💔

Benzer Videolar