Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Never skip a Low Quality video 😂
279,474 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

That guy on red guy is showing no mercy 😂

Na Ur bro abii 😂😂

Be like say na the white allow make them catch them😂 those were vengeful slaps

Lol, him dey cry early

Style plenty na you never thief

Ah swear 😂

Be like sey na the other guy introduce the one on red to that job

Check again bro

@PrinceAdotimi Nothing fit make me tiff like this😭😭

@PrinceAdotimi Wetin U mean by lyk this?

The one in red the type to k!ll a friend to survive 😂

Anyway na way, one on white still dey cry

That guy on white singlet de slap like him no mean am but e de enter kpa 😂😂

Me vs JavaScript 😂

Lol, na Ur own problem?

Werey say allahu akbar😂😂

😂😂

E get why

Absolutely

😆😆😆 omo.. slap wey dey make person remember God

Style plenty na you never thief 😁😁

Allahu akbar for where to where

@AyoThe_Legend @shna077 @sadkid96

@StreamviDL download this

Allahu Akbar bawo🤣🤣

I hear Allahu akbarr 😆 🤣

Werey say Alhahuakbar 😂

Style plenty for street na u nvr steal 😂🥹

Truly thief no good😂🤣

Skip it at your own loss😂🤣,the guy on red get that other guy for mind .

That guy on red the give him follow thief Wetin no good slap.

🤣🤣🤣

Style plenty na you never catch thief

Omo 😂

Watin be this😭😂😂

Next time dey no go come that compound again 😂

The guy on red needs to be studied😂😂

😂😂

Punishment dey oo….na u still never thief 😂
