Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
Never skip a Low Quality video ๐
279,474 gรถrรผntรผleme โข 4 ay รถnce โขvia X (Twitter)
39 Yorum

That guy on red guy is showing no mercy ๐

Na Ur bro abii ๐๐

Be like say na the white allow make them catch them๐ those were vengeful slaps

Lol, him dey cry early

Style plenty na you never thief

Ah swear ๐

Be like sey na the other guy introduce the one on red to that job

Check again bro

@PrinceAdotimi Nothing fit make me tiff like this๐ญ๐ญ

@PrinceAdotimi Wetin U mean by lyk this?

The one in red the type to k!ll a friend to survive ๐

Anyway na way, one on white still dey cry

That guy on white singlet de slap like him no mean am but e de enter kpa ๐๐

Me vs JavaScript ๐

Lol, na Ur own problem?

Werey say allahu akbar๐๐

๐๐

E get why

Absolutely

๐๐๐ omo.. slap wey dey make person remember God

Style plenty na you never thief ๐๐

Allahu akbar for where to where

@AyoThe_Legend @shna077 @sadkid96

@StreamviDL download this

Allahu Akbar bawo๐คฃ๐คฃ

I hear Allahu akbarr ๐ ๐คฃ

Werey say Alhahuakbar ๐

Style plenty for street na u nvr steal ๐๐ฅน

Truly thief no good๐๐คฃ

Skip it at your own loss๐๐คฃ,the guy on red get that other guy for mind .

That guy on red the give him follow thief Wetin no good slap.

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Style plenty na you never catch thief

Omo ๐

Watin be this๐ญ๐๐

Next time dey no go come that compound again ๐

The guy on red needs to be studied๐๐

๐๐

Punishment dey ooโฆ.na u still never thief ๐
