Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
NEW AGE CONFLICT 🤣🤣🤣
32 Kommentare

New age this, new age that Oraimo rn 😭😭😭😭

Now now Gilmore don recreate this thing 😂

Where this headshot na😂😂😂

This my man won run 😂

😂😂 this is video of the fight VDM vs Mr Jollof

Inside this content creation space you be jack of all trades

I go bite your breast as how? 😂

Incident never reach 24hours you don recreate am?😂

omo content creation na round the clock work o, now now de raise crowd do quick 1, if e reach tomorrow e no go sweet

Guy come, you and trench dey craze? What’s that VDM laughter at the end

And this is what he said afterwards 😅🤣😂

Mr Jollof when he opens his DM tomorrow and sees VDM gbola

I don chop una fave 😭😂😂

If NEW AGE conflict don dey involve biting of breast, abeg make we remain for OLD AGE ooo.

Guy Wetin be this country mehn 😂

There might be a nuclear bomb in this country tomorrow and a skit would be out right after that

Una no serious for Nigeria 🤣

Una no wan dey creative again. Una go just dey remake real life scenes

New age conflict again 😂

una don craze finish olohun 😂

Una dey rest at all so? Something wey just happen when 😂🤣🤣 "una work rate go far gan" in Trench Boy's voice Btw why him dey blur him own chest for here 😂

VDM wan kill am

Contents creation lost its credibility 😕

Did you people really delay the bus for this🤣🤣🤣

Una dey move pass speed of light 😂 😂 😂 😂

Gilmore no dey waste time 😂😂😂😭

Then we have this muscular mumu End like pear

Jollof don talk oo😅

bro this thing happened this morning, una don sharply do content for am 😭😭 bruh your work rate and consistency different gan, you deserve every flowers you’re getting man 👑 ❤️❤️

“Luxury meets conflicts” 😭

Come here!!! You wan to cry 😩😂😂😂😂

Omo today too sweet 😹😹
