Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

1,021,677 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

39 Kommentare

Profilbild von EL MAGO🩵✨
EL MAGO🩵✨vor 1 Jahr

So the first mannequin couldn't pay 😅😅😅😅

Profilbild von TENIOLA
TENIOLAvor 1 Jahr

Nobody fit do m like Gilmore, sabi man 🙌

Profilbild von Gilmore🇳🇬 🇬🇧
Gilmore🇳🇬 🇬🇧vor 1 Jahr

🙏🏿

Profilbild von Provii 🚀
Provii 🚀vor 1 Jahr

Live mannequin as how? 😂😂😂

Profilbild von T I M O
T I M Ovor 1 Jahr

Welcome to mepon bespoke where luxury meet stitches. A stitch in time saves nine and we are here to save your dime

Profilbild von B❤️🦅
B❤️🦅vor 1 Jahr

Feeding a mannequin keh😂😂😂 Gilmore abeg nau😂

Profilbild von Ken
Kenvor 1 Jahr

This part finished me. Gilmore you're goated in my books😂😂🤣 🤣 🤣

Profilbild von Hunter Sultan
Hunter Sultanvor 1 Jahr

Ogunmepon dey measure epon 😂😂

Profilbild von 92nd Minutes.
92nd Minutes.vor 1 Jahr

This brother go soon tear another car, fit be GLE like this 😹😹. This New Age Series just dey scatter my head

Profilbild von Gilmore🇳🇬 🇬🇧
Gilmore🇳🇬 🇬🇧vor 1 Jahr

AMEN 🙏🏿

Profilbild von 92nd Minutes.
92nd Minutes.vor 1 Jahr

God Go Do Am For You❤️

Profilbild von BOLUWATIFE | planariya.com
BOLUWATIFE | planariya.comvor 1 Jahr

The live manequin is the owner of that brand. This guy is one of the most intentional people I know, when he got to 100l in school, this guy brought sewing machine to school when resuming 😂😂

Profilbild von Beri🌚
Beri🌚vor 1 Jahr

Hold on, 1.5 wetin?😭😭 Wetin you dey measure here?

Profilbild von WEB3 BRO 🌐
WEB3 BRO 🌐vor 1 Jahr

You enter shop, you see as person dey do live mannequin you no first ask questions, Shea you think say e sweet am as e dey do am abi na the money wey them dey pay am too big? Abeg position jor 😂😂😂

Profilbild von wackoestt 1️⃣🌴
wackoestt 1️⃣🌴vor 1 Jahr

Luxury Dey always meet something 😂😂

Profilbild von Humphrey
Humphreyvor 1 Jahr

Are you normal 😂?? See who get police case for copyright infringement 😂😂😂😂

Profilbild von JayBee🥷🏼
JayBee🥷🏼vor 1 Jahr

Live mannequin as how😭😭😂

Profilbild von shuga🐺
shuga🐺vor 1 Jahr

New age tailor dea use carpenter tape measure😂😂😂

Profilbild von OGUNDU
OGUNDUvor 1 Jahr

Omoo Gilmore dey finish work for us with this New Age contents na every night I dey laugh. Bro is too good 😂😂

Profilbild von SPIDER🕷️ 𖣂
SPIDER🕷️ 𖣂vor 1 Jahr

We started from boarding school content, to university life and it’s been 🔝 since . Ogunzzzzzzz💯🔥

Profilbild von Shimex 💫
Shimex 💫vor 1 Jahr

If this "New Age" series no buy Gilmore Urus make I see wetin cause am 🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Gilmore🇳🇬 🇬🇧
Gilmore🇳🇬 🇬🇧vor 1 Jahr

😂😂😂😂😂

Profilbild von Phiz❤️🌙
Phiz❤️🌙vor 1 Jahr

“Can I see the Tailor now” I can sue you for defamation 😭😭

Profilbild von subomi_scott
subomi_scottvor 1 Jahr

@Gilmoorre the GOAT...

Profilbild von Odionwere of Ugbowo🤴
Odionwere of Ugbowo🤴vor 1 Jahr

Wetin luxury no dey meet for Mepon enterprises 😂

Profilbild von That guy
That guyvor 1 Jahr

Life mannequin sef dey enjoy na Hennessey he dey drink so oo 🤣🤣

Profilbild von Phantom Boi
Phantom Boivor 1 Jahr

Why shoe con dey under the iPad abi tablet

Profilbild von Spencer 👽😈
Spencer 👽😈vor 1 Jahr

You never do New Age Mechanic New Age Doctor New Age Welder New Age Painter New Age Carpenter New Age Contractor New Age Car Dealer

Profilbild von 🧚🏼 Sugar Girl 🧚🏼 JuisBodySoft 💕
🧚🏼 Sugar Girl 🧚🏼 JuisBodySoft 💕vor 1 Jahr

See the main camera man

Profilbild von 0xNova
0xNovavor 1 Jahr

Bro should have left at this point😂

Profilbild von Asuku🇵🇸
Asuku🇵🇸vor 1 Jahr

That live mannequin guy was seriously battling to not laugh 😂

Profilbild von ROYAL SON bants
ROYAL SON bantsvor 1 Jahr

Had I known 😂😂😂😂

Profilbild von OLADUNNI
OLADUNNIvor 1 Jahr

Consultation and hospitality 2.5million 😂

Profilbild von CalebOkike🐐🤖
CalebOkike🐐🤖vor 1 Jahr

As someone that creates content myself,,.. this brother is sooooo consistent😭😭😭😭… insane work rate

Profilbild von d a n i e l
d a n i e lvor 1 Jahr

@kenizeke My belle dey pain me 😂😂🤣 This guy na mumu Wait no be carpenter dey use dat measurement 😂😅

Profilbild von 𝔻𝕒𝕟.
𝔻𝕒𝕟.vor 1 Jahr

@big_funks @Evander611 see una sub

Profilbild von Neb⊙lisa Akimitsu 🍚 ⛓
Neb⊙lisa Akimitsu 🍚 ⛓vor 1 Jahr

Who be this live mannequin abeg 😭🤣🤣

Profilbild von Stephen David
Stephen Davidvor 1 Jahr

Boboyi ti yawerey se 🤣🤣 i don go laff trowey my landlady stew

Profilbild von Oluwafunke 🌸
Oluwafunke 🌸vor 1 Jahr

God!!! Gilmore ayumad,?😭😭😭

Ähnliche Videos

NEW AGE MECHANIC 😂
3:00

Sensitive content

NEW AGE MECHANIC 😂

Gilmore🇳🇬 🇬🇧

279,275 Aufrufe • vor 11 Monaten