Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
New taker please nau 😭😂
428,569 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Oyindamola🙄1 year ago
For who tagged me for the background sound…. Here you go

DUCHESS👸🏻OF👸🏻LEKKI1 year ago
This is serious poverty mentality. Nothing beats a low-key life.

21☦️1 year ago
.75 no tally😂😂una editing be crazy

Solar Heavy1 year ago
got a min for a new song?

Dr Farouk1 year ago
Omo see 12M. God abeg o. Money weh go finish in 2days 😂😂😂

That CHILLED Guy ©✌︎1 year ago
I give am 1 month

Miracle Joe1 year ago
Ehn make he use the money feed the orphans! All this boys way never see money before

Mryems1 year ago
Are you all seeing the .75 This looks edited tho …

Kaffy 😍 Dried Catfish Plug 🐋🐋1 year ago
Make old taker too calm down with him Lexus 🌚🌚🌚

Eddy_iu1 year ago
Wahala for who never pick

CHUDYK002 ✪1 year ago
I give you 2 week onless you no Dey spend or buy Cana and Baki or carry baby
