Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Nigerian police strikes again 💥

163,339 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von MAN LIKE FLOWS
MAN LIKE FLOWSvor 1 Jahr

All the people wey deh there na mumu ..

Profilbild von Elise Oyin
Elise Oyinvor 1 Jahr

Nigeria Christians alert, they have rejected Christianity in Nigeria, yes the powers that be in Nigeria have come together to say they dont want Jesus Christ of Nazareth in Nigeria, We must fight for our destinies and children, read for more and what to do

Profilbild von Ucheyy ♥️
Ucheyy ♥️vor 1 Jahr

What's happening here fgs😭 Please if you use X and your father is a police man, try dey advice am abeg😭❤️🙏

Profilbild von dtmlane
dtmlanevor 1 Jahr

They find new ways to embarrass themselves

Profilbild von chababy💙
chababy💙vor 1 Jahr

This people once they carry that gun, the feel too big

Profilbild von chababy💙
chababy💙vor 1 Jahr

If I talk now some people go tag commissioner of police

Profilbild von chababy💙
chababy💙vor 1 Jahr

Police na work 🤔🤔

Profilbild von Chuks Ohax
Chuks Ohaxvor 1 Jahr

Omo the guy strong sha oo

Profilbild von JERRY
JERRYvor 1 Jahr

“The guy no do anything” and all of una Dey there they look the policemen Dey drag the innocent guy. Na wa o

Profilbild von Successfulbos
Successfulbosvor 1 Jahr

You see that woman she go live long those guys wey stand na bastard both you wey Dey record

Profilbild von Gold&diamond💎
Gold&diamond💎vor 1 Jahr

In this life just have money see beating ✅️

Ähnliche Videos