Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Nigerian police strikes again 💔💔

46,047 views • 1 year ago •via X (Twitter)

21 Comments

Ayo of Abeokuta's profile picture
Ayo of Abeokuta1 year ago

Nah always them

Travala.com 🏨 ✈️'s profile picture
Travala.com 🏨 ✈️4 years ago

This one's for the Crypto Whales ⬇️ NEW exclusive & luxurious experiences have been added to Apply today & #TravelUnlikeAnyOther with your favorite cryptocurrency.

Suyi's profile picture
Suyi1 year ago

A Nigerian police tried to do Cop chase 😂💔

Cleverly 💐's profile picture
Cleverly 💐1 year ago

Nigeria police no dey use eye see Benz or Lexus

5ive5️⃣✌🏾's profile picture
5ive5️⃣✌🏾1 year ago

Police and Benz 🫲🏻🫱🏻 Who swear for them?

Suyi's profile picture
Suyi1 year ago

Between a foreigner and Nigerian Police

Lord MJ's profile picture
Lord MJ1 year ago

Shey person no fit sue police ni ???

History Square's profile picture
History Square1 year ago

If dem see unknown gun men now dem go enter bush. Ndi ara!

DAVEY😎's profile picture
DAVEY😎1 year ago

lol na only benz and lexus dem fit dey bomchi … uneducated lots… na just to profile person them sabi

Dizzy Zuz's profile picture
Dizzy Zuz1 year ago

See the guy face self, this guy is on drugs. Nothing wey anybody wan tell me to counter this claim. Why is the guy dressed in this manner. Why use a scarf 🧣 and the face cap 🧢 ? See the weyrey face 🤣🤣🤣

Os Homes RC: 6868052's profile picture
Os Homes RC: 68680521 year ago

If e never set you no go understand the pain

Olasunkanmi_Pom's profile picture
Olasunkanmi_Pom1 year ago

Sha pray make you no enter there hand

Bakare Seyi's profile picture
Bakare Seyi1 year ago

Naija police no fit change make dem legalize gun for everybody so we go fit Dey face ourselves 😂

Doris 💙's profile picture
Doris 💙1 year ago

Them no dey tire?

TI ÒLÓRUNLÓJU's profile picture
TI ÒLÓRUNLÓJU1 year ago

Na those police wey dey stay asaba-onitsha express be this

STUNNA UTD's profile picture
STUNNA UTD1 year ago

Nigerian police na Benz

sammydray's profile picture
sammydray1 year ago

If dem jam dem commot there leg now. Well sha

Speed darlington's profile picture
Speed darlington1 year ago

Na crime for young guy to get money for this country ?

zingerfx_'s profile picture
zingerfx_1 year ago

Una no get Odieshi?

da🌱veed👨‍🚀's profile picture
da🌱veed👨‍🚀1 year ago

Bullies.. it's always them all the time

CHINAEMEREM's profile picture
CHINAEMEREM1 year ago

Make I do commot this miserable country

Related Videos