Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nigerians abeg make una help me 🙏🏽
11 Yorum

Baba you want make financial mistake o

I promise you'll like this song

Gehgeh sef be like who the babe force to appear for the video😂

Madam don set boundaries

Geh Geh laugh na very useless laugh😂🤣

Delete this rubbish wey you post now. This is a financial mistake. You know how many deals dey out there for you because women think say you still single??? You con dey post woman dey talk you love ham. I pour spit for your eye, as a financial expert, you should know better

she first don give you opueh sef “say congratulation in the comments “

Geh Geh I warm you enough with Nigerian Girls 😒🫴💔 Nor worry! Had I know is the last comment of a f00l 😹 you phor listen to my advice 😹💔

He was made to say it under duress ( after durex ) Abi how dem Dey talk am when dem force you do something?

Truth be told, GehGeh na black beauty. Melanin dey cry. ✨️

Gehgeh you wan marry? You wan make financial mistake
