Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nigerians waybill thief go beat elsewhere ๐
61,170 Aufrufe โข vor 12 Tagen โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Omo, job dey Oo, nah you dey find remote jobs! ๐ณ๐ณ

Cruise choke for my country ๐

And the goods dey fragile o๐

Ahh, God abeg ๐ญ thief no see life come ๐๐

๐๐ Na only for Nigeria thief fit turn victim to suspect! Everybody go explain tire. ๐ญ๐

@Jeyhopyy Abeg when and where this one sup?

If the thief wants he can fight this in the court of law he has a very strong case, he deserves to be punished where he did the crime.

Na mber month package for thief na uu neva sabi d update? ๐

Nigerians with different pattern

This country supposed get channel for tv ๐บ

Talk true ๐คฃ

๐๐๐๐ญ

Boys go treat your fยฎck up If you loos guard๐

How Dem take do ham๐๐

Omo

๐๐๐

Na fra ways

Omo this country ๐๐

Nigeria too sweet

If police nko stop them for road ko.. them go explain tire, make the thief nko say , them kidnap am.. ๐คฃ๐คฃ

Dem dey way bill thief?

๐๐

If u get data u go first forget say u never chop self ๐

My country ๐

Imported theif ๐

If e hard you, dispatch am come my side

This country's is funny๐๐

This one go far lol

๐๐๐๐๐๐๐

Wetin be this ๐คฃ๐น๐น๐น๐น

I sure me say na lagos boys ๐๐ญ

๐๐

๐
