Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Nkechi blessing wan kee Phyna o 😭💔

59,102 views • 1 day ago •via X (Twitter)

27 Comments

NaSo's profile picture
NaSo1 day ago

Boxing 🥊 go soon sweet pass football for Nigeria 😅 mind how you dey challenge people online oh make dem no set match for una.

Think Life's profile picture
Think Life1 day ago

This people own even sweet pass Carter their own

N Queeny 🎙️🌶️☄️🌻's profile picture
N Queeny 🎙️🌶️☄️🌻1 day ago

How it ended 🤣🤣 Well-done Phyna congratulations

BERNARD👑🤴🇳🇬's profile picture
BERNARD👑🤴🇳🇬1 day ago

How person go carry BBl Dey fight,what if the silicon break😭

Emma Drumz's profile picture
Emma Drumz1 day ago

See people wey wan fight for u so come #2027 😭😭😭😭

Babatunde's profile picture
Babatunde1 day ago

Aswear this match sweet look so professional 💥💥💥phyna sabi throw hand

30BG BLOG's profile picture
30BG BLOG1 day ago

🔥🔥

EAGLE 🎀's profile picture
EAGLE 🎀1 day ago

She later collect uppercut

METHOD_🦅's profile picture
METHOD_🦅1 day ago

Omo phyna dey give Nkechi hot hot 😂

Factss's profile picture
Factss1 day ago

Phyna no fi stand the heat 🤣🤣🤣🤣🤣

Blaqk's profile picture
Blaqk1 day ago

Ahhh If this girl no wake up by morning we don know who we go go pick up by morning

proxy's profile picture
proxy1 day ago

😂😂who dey actually host all this match

Funmi✨🫧's profile picture
Funmi✨🫧1 day ago

Nkechi be like teletubbies😭😂

30BG BLOG's profile picture
30BG BLOG1 day ago

Phyna go win note this

ola chase's profile picture
ola chase1 day ago

Phyna win her

🕷️'s profile picture
🕷️1 day ago

Phyna push am fall at the end 😂

Lorq Sam's profile picture
Lorq Sam1 day ago

Nor be the fight you dy watch guyyy😂😂😂

OyeT's profile picture
OyeT1 day ago

Nigeria for public!!!! Shame

Star Lord ⭐'s profile picture
Star Lord ⭐1 day ago

If to say this one touch phyna ehh 😂

WEIRD.xo😮‍💨's profile picture
WEIRD.xo😮‍💨1 day ago

😂😂😂😂😂😂💔💔💔

GRAENIII👽's profile picture
GRAENIII👽1 day ago

Phyna Dey fear.

…….XOXO's profile picture
…….XOXO1 day ago

Na starting blessing get, she no get finishing🤭

Atlas D' Shoemaker 😎👣🔱's profile picture
Atlas D' Shoemaker 😎👣🔱23 hours ago

Phyna why you dey run... If not Nkechi no go taya!!! You stresss the lady!!! Fuk

AURA COOL's profile picture
AURA COOL1 day ago

Same nkechi blessing?? Brr this lady wowo wtf 😭😭

Adriana Bae's profile picture
Adriana Bae1 day ago

Who send phyna go f!ght 😆 🤣

Emjay Wiz 🦅 CC's profile picture
Emjay Wiz 🦅 CC1 day ago

Phyna no get one power small girl fess beat am that year

Ogun NM's profile picture
Ogun NM1 day ago

Even woman sabi throw porch pass those two man certer nd d didirin

Related Videos