Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Nkechi blessing wan kee Phyna o 😭💔

48,734 просмотров • 20 часов назад •via X (Twitter)

Комментарии: 27

Фото профиля NaSo
NaSo20 часов назад

Boxing 🥊 go soon sweet pass football for Nigeria 😅 mind how you dey challenge people online oh make dem no set match for una.

Фото профиля Think Life
Think Life20 часов назад

This people own even sweet pass Carter their own

Фото профиля N Queeny 🎙️🌶️☄️🌻
N Queeny 🎙️🌶️☄️🌻20 часов назад

How it ended 🤣🤣 Well-done Phyna congratulations

Фото профиля BERNARD👑🤴🇳🇬
BERNARD👑🤴🇳🇬20 часов назад

How person go carry BBl Dey fight,what if the silicon break😭

Фото профиля Emma Drumz
Emma Drumz20 часов назад

See people wey wan fight for u so come #2027 😭😭😭😭

Фото профиля Babatunde
Babatunde20 часов назад

Aswear this match sweet look so professional 💥💥💥phyna sabi throw hand

Фото профиля 30BG BLOG
30BG BLOG20 часов назад

🔥🔥

Фото профиля EAGLE 🎀
EAGLE 🎀20 часов назад

She later collect uppercut

Фото профиля METHOD_🦅
METHOD_🦅20 часов назад

Omo phyna dey give Nkechi hot hot 😂

Фото профиля Factss
Factss20 часов назад

Phyna no fi stand the heat 🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Blaqk
Blaqk20 часов назад

Ahhh If this girl no wake up by morning we don know who we go go pick up by morning

Фото профиля proxy
proxy20 часов назад

😂😂who dey actually host all this match

Фото профиля Funmi✨🫧
Funmi✨🫧20 часов назад

Nkechi be like teletubbies😭😂

Фото профиля 30BG BLOG
30BG BLOG20 часов назад

Phyna go win note this

Фото профиля ola chase
ola chase20 часов назад

Phyna win her

Фото профиля 🕷️
🕷️20 часов назад

Phyna push am fall at the end 😂

Фото профиля Lorq Sam
Lorq Sam20 часов назад

Nor be the fight you dy watch guyyy😂😂😂

Фото профиля OyeT
OyeT20 часов назад

Nigeria for public!!!! Shame

Фото профиля Star Lord ⭐
Star Lord ⭐20 часов назад

If to say this one touch phyna ehh 😂

Фото профиля WEIRD.xo😮‍💨
WEIRD.xo😮‍💨20 часов назад

😂😂😂😂😂😂💔💔💔

Фото профиля GRAENIII👽
GRAENIII👽20 часов назад

Phyna Dey fear.

Фото профиля …….XOXO
…….XOXO20 часов назад

Na starting blessing get, she no get finishing🤭

Фото профиля Atlas D' Shoemaker 😎👣🔱
Atlas D' Shoemaker 😎👣🔱19 часов назад

Phyna why you dey run... If not Nkechi no go taya!!! You stresss the lady!!! Fuk

Фото профиля AURA COOL
AURA COOL20 часов назад

Same nkechi blessing?? Brr this lady wowo wtf 😭😭

Фото профиля Adriana Bae
Adriana Bae20 часов назад

Who send phyna go f!ght 😆 🤣

Фото профиля Emjay Wiz 🦅 CC
Emjay Wiz 🦅 CC20 часов назад

Phyna no get one power small girl fess beat am that year

Фото профиля Ogun NM
Ogun NM20 часов назад

Even woman sabi throw porch pass those two man certer nd d didirin

Похожие видео