正在加载视频...

视频加载失败

Nkechi blessing wan kee Phyna o 😭💔

48,734 次观看 • 22 小时前 •via X (Twitter)

27 条评论

NaSo 的头像
NaSo22 小时前

Boxing 🥊 go soon sweet pass football for Nigeria 😅 mind how you dey challenge people online oh make dem no set match for una.

Think Life 的头像
Think Life22 小时前

This people own even sweet pass Carter their own

N Queeny 🎙️🌶️☄️🌻 的头像
N Queeny 🎙️🌶️☄️🌻22 小时前

How it ended 🤣🤣 Well-done Phyna congratulations

BERNARD👑🤴🇳🇬 的头像
BERNARD👑🤴🇳🇬22 小时前

How person go carry BBl Dey fight,what if the silicon break😭

Emma Drumz 的头像
Emma Drumz22 小时前

See people wey wan fight for u so come #2027 😭😭😭😭

Babatunde 的头像
Babatunde21 小时前

Aswear this match sweet look so professional 💥💥💥phyna sabi throw hand

30BG BLOG 的头像
30BG BLOG22 小时前

🔥🔥

EAGLE 🎀 的头像
EAGLE 🎀22 小时前

She later collect uppercut

METHOD_🦅 的头像
METHOD_🦅21 小时前

Omo phyna dey give Nkechi hot hot 😂

Factss 的头像
Factss22 小时前

Phyna no fi stand the heat 🤣🤣🤣🤣🤣

Blaqk 的头像
Blaqk22 小时前

Ahhh If this girl no wake up by morning we don know who we go go pick up by morning

proxy 的头像
proxy22 小时前

😂😂who dey actually host all this match

Funmi✨🫧 的头像
Funmi✨🫧21 小时前

Nkechi be like teletubbies😭😂

30BG BLOG 的头像
30BG BLOG22 小时前

Phyna go win note this

ola chase 的头像
ola chase21 小时前

Phyna win her

🕷️ 的头像
🕷️21 小时前

Phyna push am fall at the end 😂

Lorq Sam 的头像
Lorq Sam22 小时前

Nor be the fight you dy watch guyyy😂😂😂

OyeT 的头像
OyeT22 小时前

Nigeria for public!!!! Shame

Star Lord ⭐ 的头像
Star Lord ⭐22 小时前

If to say this one touch phyna ehh 😂

WEIRD.xo😮‍💨 的头像
WEIRD.xo😮‍💨22 小时前

😂😂😂😂😂😂💔💔💔

GRAENIII👽 的头像
GRAENIII👽22 小时前

Phyna Dey fear.

…….XOXO 的头像
…….XOXO22 小时前

Na starting blessing get, she no get finishing🤭

Atlas D' Shoemaker 😎👣🔱 的头像
Atlas D' Shoemaker 😎👣🔱21 小时前

Phyna why you dey run... If not Nkechi no go taya!!! You stresss the lady!!! Fuk

AURA COOL 的头像
AURA COOL22 小时前

Same nkechi blessing?? Brr this lady wowo wtf 😭😭

Adriana Bae 的头像
Adriana Bae22 小时前

Who send phyna go f!ght 😆 🤣

Emjay Wiz 🦅 CC 的头像
Emjay Wiz 🦅 CC21 小时前

Phyna no get one power small girl fess beat am that year

Ogun NM 的头像
Ogun NM21 小时前

Even woman sabi throw porch pass those two man certer nd d didirin

相关视频