Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

No be me and una sha😭🤲🏽

78,845 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Tarelayefa
Tarelayefavor 6 Monaten

This level of acting is too good to be mere imagination. This guy has experienced extreme sapa before 😭

Profilbild von OLAYIMIKA 🖤
OLAYIMIKA 🖤vor 6 Monaten

Omo this has to be your most funniest content bro 😂😂😂

Profilbild von Asap 𝕏BT 🪙
Asap 𝕏BT 🪙vor 6 Monaten

I can never watch your videos completely…the shame eats even who no know you😂😭

Profilbild von Luciano ⚔️
Luciano ⚔️vor 6 Monaten

The phone only seff you go know sey sapa and the guy Na relative😭😂

Profilbild von HB🫶🏿
HB🫶🏿vor 6 Monaten

The first one wey call her dad, no be her popc be that o 😂😂

Profilbild von Reeee💨
Reeee💨vor 6 Monaten

Omo the kain shame wey catch me 😂💔 How you even take enter their circle

Profilbild von PROUDLYAFRICAN
PROUDLYAFRICANvor 6 Monaten

I close one eye de watch the video cuz of shame 😅😅

Profilbild von Imole
Imolevor 6 Monaten

You no fit see me for that kind rubbish settings 😂

Profilbild von 𝑇Ꮒě𝐨🍃ⅆ𝐨𝔯ě🥀🌴
𝑇Ꮒě𝐨🍃ⅆ𝐨𝔯ě🥀🌴vor 6 Monaten

This guy just Dey kill me I don laugh my ribs wan commot like dis

Profilbild von Veeky🌹
Veeky🌹vor 6 Monaten

You people ate without me or what?😂😂😂😂

Profilbild von ©™I_feanyiChukwu 🇳🇬🇦🇷🇧🇷©™
©™I_feanyiChukwu 🇳🇬🇦🇷🇧🇷©™vor 6 Monaten

Una dey create rubbish in the name of content?

Profilbild von Raqonia
Raqoniavor 6 Monaten

But I’ll tell you something: this content has some negative consequences. Providing the fact that It doesn’t teach any good lessons to children, especially young people whose parents are not financially well-off. Instead, its implication revolves around creating nothing but low self-esteem in the minds of people who cannot live a fulfilled life.

Profilbild von GLOW
GLOWvor 6 Monaten

Sapa dey really w0und you😆😆

Profilbild von Arimaker🐐
Arimaker🐐vor 6 Monaten

You see that food part enh na that one vex me pass them give me bread and tea no be agege o 4 slize and that cuz my aunt said she knows I eat more haaaa 1 nack I still dey wait for food she say haba it not time for lunch we just had breakfast by 11am baba I wan run mad

Profilbild von C.O
C.Ovor 6 Monaten

Na small thing Dey vex poor ma 😂

Profilbild von Notoriouz Tips 𝕏
Notoriouz Tips 𝕏vor 6 Monaten

First to reach the door is a fuu and na you wan first reach o 😂

Profilbild von Ken/Kopite.(MR.OBSERVER)
Ken/Kopite.(MR.OBSERVER)vor 6 Monaten

😂 😂 😂 😂 😂 I love this guy content Judy he isn't that consistent. Good content

Profilbild von HOSET ✰
HOSET ✰vor 6 Monaten

Skit wey you supposed drop by December you rush drop am now because of Elon money

Profilbild von Veeky🌹
Veeky🌹vor 6 Monaten

Involve you, involve you😂😂now you’ve been involved Which kind game be this? Rufus is easily provoked 😂😂

Profilbild von IamSemilor4130
IamSemilor4130vor 6 Monaten

Ur skits dey drag time with movies 5 minutes na porn u post ?

Profilbild von Pretty Miranda
Pretty Mirandavor 6 Monaten

I watched this to the end. This is a nice upgrade to your craft

Profilbild von VERYGOODTAILORMAN🏆✂️
VERYGOODTAILORMAN🏆✂️vor 6 Monaten

And some people say this guy no funny me I don laugh tire 😂

Profilbild von Kodiezzy
Kodiezzyvor 6 Monaten

Poor man dey quick vex😂😂

Profilbild von DΞMZY
DΞMZYvor 6 Monaten

First to reach the door is a fool, baba wan miaaa 🏃‍♂️ 😂

Profilbild von GALLANT 🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇬🇧🇱🇺🇨🇦🇫🇮
GALLANT 🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇬🇧🇱🇺🇨🇦🇫🇮vor 6 Monaten

You for vex when she touch your phone say you no dey play again

Profilbild von Heerskappy
Heerskappyvor 6 Monaten

You rush use quarrel run Abi 😂😂😂😂😂

Profilbild von Veeky🌹
Veeky🌹vor 6 Monaten

Holding his shoes and jumping that way just omg😂😂😂

Profilbild von Sugar Mummy(Her daddy’s daughter)
Sugar Mummy(Her daddy’s daughter)vor 6 Monaten

The First Lady’s call is even sugar daddy cos y would you talk to your papa with that tone 😏

Profilbild von Swazy  
Swazy  vor 6 Monaten

She’s really getting on your nerves like say the rubber band wey dey your phone no dey get on your nerve 😅

Profilbild von Sammy Berry💙🩶
Sammy Berry💙🩶vor 6 Monaten

Na small thing dey vex poor man pikin 😭

Profilbild von Degen
Degenvor 6 Monaten

Rufus should go next as how? 😭

Profilbild von Joshua 🧩
Joshua 🧩vor 6 Monaten

See that scene of Eba who go turn am to gif ?

Profilbild von HB🫶🏿
HB🫶🏿vor 6 Monaten

Bro, you should do more content like this, other than that gae gae stuffs…you bin switch to

Profilbild von NR~VRC🏡
NR~VRC🏡vor 6 Monaten

My mum shes introverted 😂

Profilbild von SF69🚨
SF69🚨vor 6 Monaten

But why that girl Dey touch your phone na 🤣🤣🤣🤣🤣

Ähnliche Videos