Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
No be only me go laugh 😆
26,116 görüntüleme • 12 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Ahahah next time stop patronizing those mad people

The first time I ate that thing they call Akpu, I understand why there were called ajokuta mamomi 🤣🤣 Na Stone

Ibo latun jasi bayi 🤣🤣🤣

I swallow Santana for Edo. E land for my belle like igneous rock 😭

Something dem dey prepare with detergent. Stay alive, people!

Na why I dey always avoid am The fufu too hard with a very strong smell If we talk, dem go sa na dem get the best fufu Na why I dey always wait once a week for this boys wey dey sell farm produce every weekend on my way home I go just buy two soft Yorùbá fufu from them

Na why their life hard be that

Reminds me of my NYSC year in Enugu. Na to boil water and recook the fufu o 🤣🤣🤣

You con resemble the fufu ibo lol pass ewe

This is pure madness Biafrans won't live together with afonja yariba banza people

Fufu way dey nearly strangle person 😂😂😂😂

Na only osun I they chop fufu wey soft like pounded yam 🍠 there fufu too hard smell bad

Any cassava product outside of pupuru, count me out.

Eating Ibo food???? She is practically consuming poison. I pray she wont be 6ft under before she realizes it.

Yes it's too strong I don't eat it and if I buy it I reboil and make it soft

Nah why dem dey call ham akpu, you go wan ku😹

Thank God I no too like fufu..

😂 😂

😂😂😂😂😂

Wetin be this 🤣🤣🤣😂😂😂😂

She took it personal 😂😂😂

😂 @_Nop_kins

😂😭😭😭

😂😂😂

@Plime_Minister2 😭😂

She get mind dey buy fufu from Ibø people sha. She don chop detergent tire. Chai! Who go warn am like dis?

She’s beautiful tho.🤌🏽🙂↔️

wtf did i just watch 😅😂😂😂💀

Omo 😅

Why you sef go swallow something that hard? You no like your anüs at all cos your shït go strong well well. E go block soak away sef.

Me I don comot my hand for anything Igbo food or consumables because all na pòiisön 😂😂😂
Benzer Videolar
Follow me laugh...this guy no go kill person
Senator Dino Melaye. (SDM)
28,208 görüntüleme • 6 ay önce
