Loading video...
Video Failed to Load
No be small matter o
222,524 views • 7 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Paste me Grandma Address

Make mama shut TF up 😂😂😂

Abeg If Una don catch this woman make you leave am for me. I wan check something

And it boom 💥 💥

Make una help me catch this woman

Help me find the woman and knock her head.😂

Help me find this woman abeg I wan beat am ….

Mama I don mark your word I also don mark your face

Abeg na 😂😂😂

😂😂

Woman: Chelsea must win Sporty:

Yaba left, Oya collect your new patient.🌚😂

Abeg na. 😩😩 I don get like 16 open ticket already.

Mama I don mark ur words o

We don mark your words ma

No chizzy mama be this?

I no go talk... Cos me sef get Mama..

UEP66U

Mama abeg u fit share your location 😏

Aunty i don mark for face. I don sell my house put correct score. I win u get 30% if not run oh!

THIS ONE NA CHELSEA FAN😂

You and your mama dey craze.

@donholyma Spurs nor go win ? 🤔🤔

Please mama, next time stand far away from your words. I take God Dey beg u 🙏

If I use my anger cause this one now make person no tell me sey na person mama o😡

Person go just setup him mama for dragging🤣

make person share me this mama address, I have a package for her please 👏

Wetin be dis 😭😭

Even our mama’s them don dey give correct score 😂

Find me this woman I wan beat am 😂😂

Ewoo 😁

Head dey pain you and ur mama😏

Paste location make i come greet mummy 😄

You go too shop curse from me if this game no play! He go do you to run commot for this world no worry

@grok did her profecy came through
