Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
No first class upper in Bangkok university but the reason why Carter came out with first class is because he knows book pass the school 🏫 #carterefe
107,925 görüntüleme • 28 gün önce •via X (Twitter)
73 Yorum

The two of them don Crase 😂, the Girl wey still dey there nor even know whether them dey wrong or right 😂 For her mind “be like this people really know book ooo” 😂😂🤌🏾

Lo😎😎😎😎😎😎😎😎😎😎😎😄😄😄

Two mad people

I swear

no wonder they are using the same textbook crazy people☺️☺️

🤪🤪🤪🤪

Who give you my textbook 😂 Cryptocurrently 😂 Value of your death 😂 Carter is a useless person 😂

U hear it all u are a wonderful human being

E know book so tey dem banish am from school 😭😂

Na genius now

They are confidence saying rubbish.

Them be ogbaaaaa

Sandra just dey look like Dundee FC. Make Dem change am to Bbl or prick just now boom she go activate. No be say any of them know wetin Dem dey talk o but she no know say Dem no know wetin Dem dey talk.

This one no too much 😂😂😂😂

Did I hear crypto currently??? Abi my ear de pain me??

No be your hear ooo

This people Dey mad

I swear

People really make money from this foolery?

Na madness they bring money

@chiddybang002 Stress levels for the country too high…people need comic relief. Problem is this is dumbing down the youth

@chiddybang002 I swear

Funny moment 😅

Can u tell me the class you were then

Can't remember 😂

lol 😂

Carter is naturally funny

I swear

Who give you my textbook Enzo 😭🤣🤣🤣

He stole it

Sandra just Dey watch free two werey show 😹

lol 😂 😄😄😄😄😎

I never know I can laugh this hard… who are these mad people

They are funny two mad man ooo

Protonist are things that gave us protein na...😁

lol 😂

Boom just full here

Everywhere don scatter

E no go beta for Cater Efe 😂 so e dey lie about the the first class

😅😅😅😅🤪🤪🤪

Carter found his match nonsense boy

😿😿😿😿😿🤪

I swear e no go beta for this boys lol

😿😿😿😿😿

Useless men and women full this nations

🙀🙀🙀🙀🙀

Oh my God.... Sandra head won blow 💀

See as she Dey look them

Werey say who give you my textbook

Funny people

This niggas are fuckin crazy men 😂😂😂

I swear

All these ones just Dey low person I.Q See as Sandra Dey look

😅😅😅😅

Omoh ehn 🤣😭😂 This people no go kill me

I swear I don laugh tire too

That last one funny sha.

Aje Enzo go thief Carter textbook

Justice for Sandra Benede

😃😃😃😃😃

Nah when they reach tetracycline Sandra start to dey understand. she was under from the beginning

Make unan leave Sandra now

This is the first time their foolishness is making laugh . laugh wan kill me🤣

😂 😂😂😂😂😂😂 for this side na Everytime ooo

This dialogue was 🔥🔥🔥🔥🔥🔥😂😂😂😂🙌🏾

Amazing

Who give you my textbook?!!! 🥹😭😭😂😂

As how

I still they find out ooo

Baba shout and say Who give u my textbook 😂

He sneaks into Carter’s library

Had a very good laugh

U no fit laugh pass me

