ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This guy no get joy ๐๐
467,445 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

The slap at the end , is that necessary ๐คฃ ๐คฃ ๐

๐๐๐๐๐

Why the short papa begin dey ๐ญ para for the pikin?

The woman wey born the girl self no fit hold her laugh

This compound be like ajegunleโฆ no worry ๐๐

โSee as you be like dildoโ

All of them for the compound get one funny look

"But your mama love your papaโ๐๐

E say na โMonkey wey chop pepperโ

This baba ibeji guy na something else ๐๐

Abeg shey that guy for back way no wear shey he get belle ni???

You go dey laugh like monkey way chop pepper ๐ถ๏ธ

Lmao

'Nah small thing dey vex me' The woman immediately chop the line ๐๐ญ๐

This guy na creative abuser! ๐๐๐

Omo! This guy no get joy at all. ๐๐๐๐

If I Dey waka you go Dey run na ๐๐๐๐

Am waiting for someone who will match his energy

Girl no try naa, how you fit talk say you go beat your papa ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@thatchigal ๐

Na small thing dey vex me o ๐ I don laugh enter my neighbor house

@AbbeyNormal231 How person go be like Dildo ๐๐๐

Omo this one no send

Anytime this kind person comot for compound them go feast

Just imagine ๐๐๐

See yab ๐ญ๐

I no wan laugh make my wife no think say I don forgive her

He Slap the man still call am Shatta Bundle ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I just dey laugh since ๐๐

Shatta bandle ๐

New dog in the block, the guy is good

after that slap, even the guy wife laugh ๐๐๐

The society is wicked

Omo... See hood oo.
