Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nobody hustle reach Peller… na everything he sabi 😭😂😂
33 Kommentare

Peller too whyne this boy 😂

😂 Peller na one-man entertainment package. The guy can turn literally anything into cruise, e no dey ever run out of vibes. 😭😂

Peller wan use Ochacho create generational wealth 💔😂😂😂

This Peller na werey🤣🤣.. He don use because of this ochacho family Sabi play football 😂😂

No be small hustle 😂😂

Peller ochacho 😂😂

Ochacho go be like, peller abeg no use cos I ssy make you promot my boy come make you think say I be mumu ooo

The way icekid takeoff him glasses, u go know say na lie Peller talk 😂

See the way Ochacho dey look am.😂😂

This boy sabi find money, he's the real definition of not hard work but smart work

I swear him go work for that 400 million house Nah the beginning be dis he go won kpai ham 😂

We have to talk about them 🤣 this guy na werey seh 😂

Man U fans shey no go sign peller like this 😂 una go dey score goals ooo

100 in one day . Nah real hustle , he don marry nah

Peller God🤣🤣😭

You will be scoring 100 in one day na once the man 😂 🤣🤣🤣

“I can teach him how to play footballer 😭😭”

At dis point peller can’t do Wrong in my eyes again😂😂🤣🤣

No one come close😅

Make Peller dey calm down The man don dey sabi him moves his reaction says it all

Iro po

Carry am play nah

Peller Dey sit him client local 😹

This guy sabi hustle

@Vizkid1294695 From streamer to footballer peller be calming down may

Pellets hustle pass all this guy way dey alaba

Nor hustle na😂

😂😭wtf

Forget the TikTok whole thing, man is a hustler

What Money turn peller to 😂🤭 Man must survive 🙏🏻😹

Baba Just da stack up his money the go

This guy too useless 😭😭😭

This boy go dey dull for stage he no dey give music vibe
