Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
nothing concern Kolu with livestream, baba just wan chop ๐๐๐ญ
125,825 Aufrufe โข vor 6 Monaten โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

bro was giving this energy ๐

X-men ๐

Na yam and chicken baba Dey chop

as him small reach, see as he hold Baileys

ABI KOLU NA DECORATED MONKEY?

See how chips de like sword for kolu hand.๐ญ๐ญ๐ญ

Wetin he put for head??

Food first

๐๐ enjoyment wan wound am

@carterefe__ Some body need to make gif out this video ๐๐๐๐

@thebigdammy If Kolu was in Nollywood acting Yoruba play he no fit dey chop life like this because which role he wan take shine

@thebigdammy If na you watin you go do before lol ๐ Food first ooo to get strength mount your helper wella

After kpo na too chop naw, na when he finish chop he go hear wetin dem dey talk ๐๐

If you like no chop W Kolu in the fucking chat ๐

Kolu Dey chop like olosho wey dem nack day break with empty stomach wey dem kon carry go king fisher for morning ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

That baileys heโs taking is fake ๐

@carterefe__ Weray still check the chicken well well ๐๐

"Baba has nothing to do with the livestream, just cares about food. It's laughing and I'm hungry!"

@Joizboy1 KOLU DON TIRE AJE

Check out @Tuff_Boi ๐ฆ

๐๐๐

Kolu be like spirit ๐ That guy go soon disappear if them no hold am well

Why the Fries be like Sharwama for him hand

This guy needs medical attention

Kolu con be like baby Alujonu

To shout W easy ?

See as kolu belike rat when da thief ๐๐๐

Check out @Tuff_Boi ๐ฆ

๐๐๐

Yam and chicken with ogogoro for hand. No wonder you de like this

Kolu this bottle no pass you sooo suuuuu ๐ณ๐ณ๐ณ๐ณ

he just dey carry everything ๐ญ๐๐

@carterefe__ He just Dey chop Dey go ni se ๐

@iam_jhayyjay He no fit kill himself
