Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nothing just Dey this one head😂
147,672 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Fine girl, empty brain

The brain too empty

☕ Ready for a cup of "Not Joe"? Grab a mug, arm it with some freedom beans and start that day off right. 🇺🇸 #Trump Coffee:

Person say he no no wetin be h2o you still de disturb am, when you see them cover that thing for head enter road avoid them, na empty head de there.

Chisosss don’t tell me it’s real😭

Na ai 😒

Na only preek dey her head 😂

Olobuuku this one na pornstar from birth , SS2 pikin see boobi e don fall finish , see her look so Rachet and razz lmao 😂 she been ran through a lot to have anything upstairs in her brain 🧠 . So you no dey drink water fine girl ? Gbaience student 😂

Werey Dey study medicine for SS2 😂😂

Lol 😂😆

“Everywhere light”
