Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

nothing wey e no fit do.

169,692 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Fataiisaboy2025
Fataiisaboy20256 месяцев назад

Not everything ooo big Wiz no sabi kneel down beg for toto

Фото профиля Big Zi
Big Zi6 месяцев назад

If na to make babies and Good music he still sabi, God just pack all the blessings give Wizkid

Фото профиля noly♣
noly♣6 месяцев назад

Talent just plenty

Фото профиля ötêz çóütūrë✂️👖👕
ötêz çóütūrë✂️👖👕6 месяцев назад

e no complete, why you no add the the bicycle stunt 😓

Фото профиля Tosin Jones
Tosin Jones6 месяцев назад

Na surulere boy… no worry Talent po bi iyepe

Фото профиля Skydelavich
Skydelavich6 месяцев назад

I still Dey beat my chest wizkid go too injure burna if both of them fight no be by gra gra o

Фото профиля RG CARDER 🐐🇭🇹🇭🇹🇭🇹
RG CARDER 🐐🇭🇹🇭🇹🇭🇹6 месяцев назад

I go lie for you

Фото профиля Mickcrypto
Mickcrypto6 месяцев назад

Even if he didn’t make it through music. He was going to excel in something else. Born to be a star

Фото профиля Evolution
Evolution6 месяцев назад

Him sabi ride bicycle too o

Фото профиля wizkid is bigger than fela 💯
wizkid is bigger than fela 💯6 месяцев назад

MACHALA 👑🦅 .. He’s always perfect in everything wey him Dey do. What a grace’s 🤭😁

Фото профиля 🅾️FFICE 🅱️IG NURU 🅿️🅾️UNDS
🅾️FFICE 🅱️IG NURU 🅿️🅾️UNDS6 месяцев назад

Baba just dey get joy 🥰

Фото профиля BIG Mayana 💫⭐️
BIG Mayana 💫⭐️6 месяцев назад

Obviously bruh should quit music and go into tennis 😭😭😭

Фото профиля SABI BOY
SABI BOY6 месяцев назад

E no fit write hit again 😂all wizshlt new songs are fl0ps globally even with all the Songwriters

Фото профиля Cash
Cash6 месяцев назад

Ordinary golf davido no fit play .., that guy life don spoil

Фото профиля Jubril✨
Jubril✨6 месяцев назад

You supposed add when he’s riding bicycle too

Фото профиля Calsinperry
Calsinperry6 месяцев назад

@cal_mhe_iva Make Burna boy show us the one e fit do 😂 he go tear ACL 😂

Фото профиля Mãyør 😎
Mãyør 😎6 месяцев назад

U forget to add swimming

Фото профиля Heis
Heis6 месяцев назад

Make Una dey use this one dey give Una self hope wizmid life don "pongo"

Фото профиля Yomi
Yomi6 месяцев назад

Una sure say baba nla no get codmobile account @wizkidayo

Фото профиля BIG Blakboy
BIG Blakboy6 месяцев назад

@meikashikiari

Фото профиля Gbola man
Gbola man6 месяцев назад

“Everywhere you go them say wizzy you the one nahh” ❤️ 🦅

Фото профиля Čhapo ☂️
Čhapo ☂️6 месяцев назад

Different talents

Фото профиля Jetty
Jetty6 месяцев назад

Na only to kneel down beg for toto him no sabi 😂😂🤝🏾

Фото профиля Graciassam
Graciassam6 месяцев назад

Baba na jack of all trade ooo. 😄

Фото профиля Thuggie Collins
Thuggie Collins6 месяцев назад

Biggest for a reason

Фото профиля Ayon🦅🕊️
Ayon🦅🕊️6 месяцев назад

E too sabi

Фото профиля akpabio
akpabio6 месяцев назад

Na lagos brought up he too get Talents. My idolo 💯

Фото профиля Big $teezy💰
Big $teezy💰6 месяцев назад

Wizzy 2day, 2mrw and 4eva❤️

Фото профиля FAMILY MAN 👨‍👧‍👧
FAMILY MAN 👨‍👧‍👧6 месяцев назад

And as a proper start boy fan myself can do all he did tho

Фото профиля Dennis DKr
Dennis DKr6 месяцев назад

Machanaldo, machala curry, machala woods, machala Nadal 💯

Фото профиля Lakesea
Lakesea6 месяцев назад

I no dey stan rubbish seh

Фото профиля Chuby🎗️
Chuby🎗️6 месяцев назад

Na why he be StarBoy Wizzy 🦅

Фото профиля Elvis Ibeawuchi
Elvis Ibeawuchi6 месяцев назад

No be lie since I be day 1 wizkid fan I no know say een sabi play long tennis like wtf brooo

Фото профиля Larry G
Larry G6 месяцев назад

Spiritual being are very talented❤️❤️

Похожие видео