Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

169,692 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Fataiisaboy2025
Fataiisaboy2025vor 6 Monaten

Not everything ooo big Wiz no sabi kneel down beg for toto

Profilbild von Big Zi
Big Zivor 6 Monaten

If na to make babies and Good music he still sabi, God just pack all the blessings give Wizkid

Profilbild von noly♣
noly♣vor 6 Monaten

Talent just plenty

Profilbild von ötêz çóütūrë✂️👖👕
ötêz çóütūrë✂️👖👕vor 6 Monaten

e no complete, why you no add the the bicycle stunt 😓

Profilbild von Tosin Jones
Tosin Jonesvor 6 Monaten

Na surulere boy… no worry Talent po bi iyepe

Profilbild von Skydelavich
Skydelavichvor 6 Monaten

I still Dey beat my chest wizkid go too injure burna if both of them fight no be by gra gra o

Profilbild von RG CARDER 🐐🇭🇹🇭🇹🇭🇹
RG CARDER 🐐🇭🇹🇭🇹🇭🇹vor 6 Monaten

I go lie for you

Profilbild von Mickcrypto
Mickcryptovor 6 Monaten

Even if he didn’t make it through music. He was going to excel in something else. Born to be a star

Profilbild von Evolution
Evolutionvor 6 Monaten

Him sabi ride bicycle too o

Profilbild von wizkid is bigger than fela 💯
wizkid is bigger than fela 💯vor 6 Monaten

MACHALA 👑🦅 .. He’s always perfect in everything wey him Dey do. What a grace’s 🤭😁

Profilbild von 🅾️FFICE 🅱️IG NURU 🅿️🅾️UNDS
🅾️FFICE 🅱️IG NURU 🅿️🅾️UNDSvor 6 Monaten

Baba just dey get joy 🥰

Profilbild von BIG Mayana 💫⭐️
BIG Mayana 💫⭐️vor 6 Monaten

Obviously bruh should quit music and go into tennis 😭😭😭

Profilbild von SABI BOY
SABI BOYvor 6 Monaten

E no fit write hit again 😂all wizshlt new songs are fl0ps globally even with all the Songwriters

Profilbild von Cash
Cashvor 6 Monaten

Ordinary golf davido no fit play .., that guy life don spoil

Profilbild von Jubril✨
Jubril✨vor 6 Monaten

You supposed add when he’s riding bicycle too

Profilbild von Calsinperry
Calsinperryvor 6 Monaten

@cal_mhe_iva Make Burna boy show us the one e fit do 😂 he go tear ACL 😂

Profilbild von Mãyør 😎
Mãyør 😎vor 6 Monaten

U forget to add swimming

Profilbild von Heis
Heisvor 6 Monaten

Make Una dey use this one dey give Una self hope wizmid life don "pongo"

Profilbild von Yomi
Yomivor 6 Monaten

Una sure say baba nla no get codmobile account @wizkidayo

Profilbild von BIG Blakboy
BIG Blakboyvor 6 Monaten

@meikashikiari

Profilbild von Gbola man
Gbola manvor 6 Monaten

“Everywhere you go them say wizzy you the one nahh” ❤️ 🦅

Profilbild von Čhapo ☂️
Čhapo ☂️vor 6 Monaten

Different talents

Profilbild von Jetty
Jettyvor 6 Monaten

Na only to kneel down beg for toto him no sabi 😂😂🤝🏾

Profilbild von Graciassam
Graciassamvor 6 Monaten

Baba na jack of all trade ooo. 😄

Profilbild von Thuggie Collins
Thuggie Collinsvor 6 Monaten

Biggest for a reason

Profilbild von Ayon🦅🕊️
Ayon🦅🕊️vor 6 Monaten

E too sabi

Profilbild von akpabio
akpabiovor 6 Monaten

Na lagos brought up he too get Talents. My idolo 💯

Profilbild von Big $teezy💰
Big $teezy💰vor 6 Monaten

Wizzy 2day, 2mrw and 4eva❤️

Profilbild von FAMILY MAN 👨‍👧‍👧
FAMILY MAN 👨‍👧‍👧vor 6 Monaten

And as a proper start boy fan myself can do all he did tho

Profilbild von Dennis DKr
Dennis DKrvor 6 Monaten

Machanaldo, machala curry, machala woods, machala Nadal 💯

Profilbild von Lakesea
Lakeseavor 6 Monaten

I no dey stan rubbish seh

Profilbild von Chuby🎗️
Chuby🎗️vor 6 Monaten

Na why he be StarBoy Wizzy 🦅

Profilbild von Elvis Ibeawuchi
Elvis Ibeawuchivor 6 Monaten

No be lie since I be day 1 wizkid fan I no know say een sabi play long tennis like wtf brooo

Profilbild von Larry G
Larry Gvor 6 Monaten

Spiritual being are very talented❤️❤️

Ähnliche Videos