Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
nothing wey e no fit do.
169,692 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Not everything ooo big Wiz no sabi kneel down beg for toto

If na to make babies and Good music he still sabi, God just pack all the blessings give Wizkid

Talent just plenty

e no complete, why you no add the the bicycle stunt 😓

Na surulere boy… no worry Talent po bi iyepe

I still Dey beat my chest wizkid go too injure burna if both of them fight no be by gra gra o

I go lie for you

Even if he didn’t make it through music. He was going to excel in something else. Born to be a star

Him sabi ride bicycle too o

MACHALA 👑🦅 .. He’s always perfect in everything wey him Dey do. What a grace’s 🤭😁

Baba just dey get joy 🥰

Obviously bruh should quit music and go into tennis 😭😭😭

E no fit write hit again 😂all wizshlt new songs are fl0ps globally even with all the Songwriters

Ordinary golf davido no fit play .., that guy life don spoil

You supposed add when he’s riding bicycle too

@cal_mhe_iva Make Burna boy show us the one e fit do 😂 he go tear ACL 😂

U forget to add swimming

Make Una dey use this one dey give Una self hope wizmid life don "pongo"

Una sure say baba nla no get codmobile account @wizkidayo

@meikashikiari

“Everywhere you go them say wizzy you the one nahh” ❤️ 🦅

Different talents

Na only to kneel down beg for toto him no sabi 😂😂🤝🏾

Baba na jack of all trade ooo. 😄

Biggest for a reason

E too sabi

Na lagos brought up he too get Talents. My idolo 💯

Wizzy 2day, 2mrw and 4eva❤️

And as a proper start boy fan myself can do all he did tho

Machanaldo, machala curry, machala woods, machala Nadal 💯

I no dey stan rubbish seh

Na why he be StarBoy Wizzy 🦅

No be lie since I be day 1 wizkid fan I no know say een sabi play long tennis like wtf brooo

Spiritual being are very talented❤️❤️
