Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omo my mama almost catch us 😭😭

671,167 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 44

Фото профиля Famous 🧸
Famous 🧸9 месяцев назад

She no even trust her children 😂

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

😂

Фото профиля 70
709 месяцев назад

If na good thing U no supposed de hide am

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

Na good thing to me not to some people, people like her

Фото профиля BIG HANZO🦂🥷🏾🦅
BIG HANZO🦂🥷🏾🦅9 месяцев назад

@ABOYABOY28 She even dey with bible😭😭

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

@ABOYABOY28 She for nack am for my head😂😂

Фото профиля 𝕭𝖊𝖑𝖑𝖆
𝕭𝖊𝖑𝖑𝖆9 месяцев назад

That was so close, jezzz girl

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

So f close 😂😂😂😭

Фото профиля joseph
joseph9 месяцев назад

Abi she thought u dey shop meat inside pot🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

My brother said “mummy is coming “ so she was wondering why the alarm n suspected is😂

Фото профиля Rolex🥀
Rolex🥀9 месяцев назад

Mk she no ever see u oo,e go too break her heart

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

Too real

Фото профиля 🪖
🪖9 месяцев назад

Na her brother I dey pity pass sha

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

Please follow my lil bro account @iam_kizzbright

Фото профиля temitope daramola
temitope daramola9 месяцев назад

Your mama know seh you deh smoke she just never catch you and she wan catch you so bad lol

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

Don’t forget follow and get the best California strain in Lagos from @FarmCalikush

Фото профиля CryptoBread
CryptoBread9 месяцев назад

I no understand, she no go first smell am even if you hide?

Фото профиля UCHENNA
UCHENNA9 месяцев назад

Omo she just dey bend dey go there 😭

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

@uceeroddy001 She Dey find watin we hide 😂

Фото профиля TheGeneral✊🏾🪖
TheGeneral✊🏾🪖9 месяцев назад

She already know you smoke lol She just never catch you red-handed ni And what were you thinking would happen when you smoke in the kitchen while she's at home Be like you no Sabi how strong this loud scent dey be

Фото профиля Samuel Ikenna 🇧🇷
Samuel Ikenna 🇧🇷9 месяцев назад

I don screenshot am I go show your mama

Фото профиля Sorvlux🦇
Sorvlux🦇9 месяцев назад

What kind of untrained children are this

Фото профиля 🫧
🫧9 месяцев назад

Everyday for the thief. She will still find out one day

Фото профиля Able Man 🥷🏿
Able Man 🥷🏿9 месяцев назад

🤣😂, one day e go sup

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

Neverrrr😭

Фото профиля WAKE & BAKE
WAKE & BAKE9 месяцев назад

Mama hold Bible pinkin self hold Bible everybody win

Фото профиля Barryx_Bluntx 🪖🎖💯
Barryx_Bluntx 🪖🎖💯9 месяцев назад

🤏🏾 this close, she wan find the thing at all cost

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

She heard my brother said she was coming so she suspected something

Фото профиля Olajuwon
Olajuwon9 месяцев назад

There was almost a caught 😆

Фото профиля 𝑬𝙇 𝙆𝑹𝙄𝑷𝙕’🥦🪖
𝑬𝙇 𝙆𝑹𝙄𝑷𝙕’🥦🪖9 месяцев назад

una way day smoke for family house get mind pass ashawo by 2am 😂😂

Фото профиля Will BrownKingSage👑
Will BrownKingSage👑9 месяцев назад

Your brother the let your smoke with am 😂😂😂. omo that your brother na werey

Фото профиля YVESFITS
YVESFITS9 месяцев назад

They go still catch una,time never reach🤣

Фото профиля NOSA⁸
NOSA⁸9 месяцев назад

Na so , give her respect no be bad thing

Фото профиля 𝕂𝕆𝔻3𝔻 𝕍𝕀𝔹3ℤ 👽
𝕂𝕆𝔻3𝔻 𝕍𝕀𝔹3ℤ 👽9 месяцев назад

Bad guy.

Фото профиля Abraham. ✝️
Abraham. ✝️9 месяцев назад

This wan nah better lesson for una wey dey go find pikin from mami water hand. Nah the end result be this so.

Фото профиля jazzi
jazzi9 месяцев назад

Girl go fine finish come dey smoke

Фото профиля ANTGT
ANTGT9 месяцев назад

Omoh see where we at now 😹😹 Life dey evolve noni sha lmao

Фото профиля WASIU👍🏽
WASIU👍🏽9 месяцев назад

The smell would’ve casted you guys nah abi

Фото профиля Zero stress
Zero stress9 месяцев назад

is your brother not too young to be smoking? 😒

Фото профиля savage_SLAyNE
savage_SLAyNE9 месяцев назад

Black sheep

Фото профиля Toubaeyy ✨
Toubaeyy ✨9 месяцев назад

She go still catch una

Фото профиля 4 WHEELS AUTOS
4 WHEELS AUTOS9 месяцев назад

😏your bro don already dey smile before e talk ‘mommy is coming’

Фото профиля OTG
OTG9 месяцев назад

Just get money 😂

Фото профиля MsGanja🍃💚🇳🇬
MsGanja🍃💚🇳🇬9 месяцев назад

Fr mehn

Похожие видео