Loading video...
Video Failed to Load
Baddie don Losegaurd, shame catch her once😭😭😭
36 Comments

She say can we start again 😂💔💔💔

shame catch me for here for am

Carter na werey, e no let the snort slide 😂

This is very embarrassing 😂😂

The way she Dey laugh Abi that sound

If many girls laugh normally like them dey take laugh. You go think say some na physcia excappee

I don't see the need for that performance from Carterefe though

Wetin be this one wey cater Dey do😂

Speaker dey her throat ? 😂😂

Na her real laugh be that 😭

Shame lodge me for Eko hotel

That's disrespectful

@thatboypypa_ She snorted. That’s cute with the right person sha

Snort is a sign of genuine laughter… it shows she’s not faking her joy or excitement Unless she does it for content normally, I doubt that’s the case

she snorted? what’s bad about snorting? gbewa joor

😂😂😂😂😂😂😂she only just snorted,shouldn’t that be cute?

I just Burst laugh once 😂

E too funny😂😂

But she did nothing wrong na... Laughing like that is perfectly normal infact to me I love it... Cos only people who truly embrace happiness and freedom can laugh publicly like that

Carter still carry that he dirty towel go UK Abi wetin I Dey see so?

It means he likes Carter efe

That other guy burst shout eiii 😂🤣

Is this supposed to be funny ??

Which kain laff be that? 😂😭

😂 she looseguide big time

You dey go na dey go hoor 😂😂

i no go fit continue😂😭

Shame grip am like……… 😭😭😭😭😭

Why e com be like say she pour Carter Water😭😭😭

She sneeze abi wetin?

omo carter go still chop clean mouth sha.😂✌🏾

@oxsiju Carter wasn’t fair to her sha. I have friends who do that. Both male n female. Felt for her so much

This is very ironic considering how the bastard is himself, he dey craze .

When you’re faking it then boom 😂😂💔

Shame wear am apron 😂

elede😭😭
