Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Olamide or Davido freestyle?
64,130 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Since when olamide post this’ davido never rest 😂

See wetin Osakpolor dey freestyle 😹

This talk sef done pain me, cus that guy don disrespect Baddo like this, Person wey get 11 successful albums na him dem dey compare with David? Baddo have hits songs Without Nicki Minaj,lil baby, young thug, Quavo, meek mill on his albums just like them david

Bro Davido can’t even beat asake talking of olamide omo 😑😂

For any life e no get when Davido fit good pass Olamide. That nigga go b like j Martins without him papa moni. Him don buy everybody song finish... Imagine when freestyle rack up numbers pass album.

Even Davido go choose olamide freestyle 🤣🤣🤣

Next time don’t ever do this kind of comparison again, never ever in your life .. even if you are farming for views or comment. This is comparing Brazil Vs Burkina Faso . Big cheat

Omoh Dem suppose kee Davido walahi 😂 who dey gas oriade

He talk say the freestyle na joke 😂😂

@psalmzeevibez Davido should die and re incarnate, Walai he no fit meet up

Make we no lie, una dey use davido disrespect olamide.

Bro everything about @davido na Groovy. Ur fav go tey Acl 😩

Even Davido go choose olamide

I think this trolling is happening because no rapper can be compared with Olamide and you can’t do without comparing him that’s why you all are comparing Olamide who is versatile to singers because I don't understand. Olamide flows on all beats without sounding off-beat.

See if olamide was good it would have been noted Baba just dey rap with yoroba forgetting the lager audience is English na yoroba know that niga come Benin I prefer shalipopi

Omo na throwback freestyle he still dey follow drag 😂

Walai ten of gbavido go tear acI 😂

Una really underate Baddo smh

This Davido freestyle big pass song wey olamide drop this year

Oya let's forget freestyle because even big Yankee artists no sabi freestyle if Davido bring his unavailable wetin Badoo wan bring ?

He sabi freestyle but he no get hit song 😂 make dem nominate him for Grammy first, olamide wey Dey use Asake revive his career

dabido own na comedy

@NnamdiIfechukwu U dey mind the Werey osakpolo wey no sabi anything for music!! Wack ass nigga 😂😂

Olamide na king on a norms

I don dey roll for flour dey laugh 😭😭😭😩😩😂😂😂

Him dey freestyle still hold paper 📃 you go know say they write it for him

Make badoo just tweet row 😭..David go cry out 😒💔

E just be like make person Dey take death compare sleep bro ….olamide freestyle makes more senses..,Wetin be Nursery school rhyme wey baba still Dey sweat on @davido

Walahi 🐸🐸 na wack 😑😂 He say the freestyle na joke, but I go buy Belgium na wetin? 😂😭

Olamide for me

Omo I don row enter kirikiri😭

Una no tell them say Baddooooo nah Baba!!!!!!!!!

He doesn't even know it off head, he has to look before singing it 😂

Which kind embarrassment comparison SEUN con go put up tonight, see as Shame dey catch me for DAVIDO 🫣🫣🫣 The guy is not a rapper na.

"Row "Blow pass Olamide freestyle 😂 This Olamide freestyle no dey Tik tok oh 😂 Nobody vibe too am


