Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

OLODO SCHOOL☝️🏧

65,675 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 29

Фото профиля NWOKEJIOBINNAPHILEMON🇳🇬
NWOKEJIOBINNAPHILEMON🇳🇬3 месяцев назад

For olodo school 🤣😂

Фото профиля DocRaph
DocRaph3 месяцев назад

Prof. I wan join 😂

Фото профиля GehGeh
GehGeh3 месяцев назад

You’re free

Фото профиля Nworie
Nworie3 месяцев назад

I swear Geh Geh you really talk true and na exactly wetin the government of our nation has turned us all to ...many boys dey leave school go HK that's how bad the apc government has contributed to Nigerians...I can't say we all are doomed but bro if apc takes over again just cry

Фото профиля Lynda Okoli
Lynda Okoli3 месяцев назад

Omo no joke content creator see money pass most graduates 🎓. Is so unfortunate follow who know road jaare

Фото профиля M.O.D
M.O.D3 месяцев назад

Abeg no spoil this children life🥲🥲🥲 Very solid information passed through this video, he just made it funny

Фото профиля Mr-swatt
Mr-swatt3 месяцев назад

Why you no invite peller for this class...😮‍💨🙄🥲

Фото профиля mr.brown3860
mr.brown38603 месяцев назад

school of wisdom ajeh

Фото профиля ADEKUNLE
ADEKUNLE3 месяцев назад

Olodo school,no be today , even university a winner of beauty pageant will collect more money and endorsement than first class students

Фото профиля Oshiomole Of Ewatto
Oshiomole Of Ewatto3 месяцев назад

The last time you say why graduate dey wait for government, say make them dey creative. Now you are saying the truth that it's the government and Nigeria frustrating the system.. I bet you of not peller and you so for fight to hold at least just one degree to back it up ...

Фото профиля 𝕬𝖓𝖉𝖗𝖊 🌑
𝕬𝖓𝖉𝖗𝖊 🌑3 месяцев назад

I don tire for Geh Geh matter 😂😂

Фото профиля NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽
NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽3 месяцев назад

OLODO UPRISING SCHOOL GEHGEH UNIVERSITY PROFESSOR GEHGEH 👏😂

Фото профиля Blaqtoy ng
Blaqtoy ng3 месяцев назад

Which one you smoke today? Ehn GehGhe😹😹😹😹😹😹🙆🏾‍♂️🙆🏾‍♂️🙆🏾‍♂️🙆🏾‍♂️😹😹😹😹my belle oo😹😹🙌🏽🙌🏽🔥

Фото профиля J€LA 💖👽🔫💣🎧🎤🎵
J€LA 💖👽🔫💣🎧🎤🎵3 месяцев назад

Geh geh dem say go fry akara... You no hear?? 😂😂😂

Фото профиля Ÿømį🗿
Ÿømį🗿3 месяцев назад

“ How to mumu, how too mumu “ e day muzz me till now 😂😂😂

Фото профиля JoeJoe goblow when time reach
JoeJoe goblow when time reach3 месяцев назад

You've finally convinced me that your mumu is out of this world shuu

Фото профиля FC_cruise
FC_cruise3 месяцев назад

Your olodo self you nor pronounce am well 😅😅😅

Фото профиля Okebata Precious
Okebata Precious3 месяцев назад

Nah you even break the olodo down pass the people way go school

Фото профиля Oshiomole Of Ewatto
Oshiomole Of Ewatto3 месяцев назад

And now you are just confused bro

Фото профиля lãtex kay
lãtex kay3 месяцев назад

@official_Gegeh

Фото профиля Sammy Clear )(R.O.P)(
Sammy Clear )(R.O.P)(3 месяцев назад

I fit dey teach people how to mumu😂

Фото профиля Big Bash 😈
Big Bash 😈3 месяцев назад

@Adexsammy10 One of them ones 🤣💔

Фото профиля STONES💥
STONES💥3 месяцев назад

How much to join your school 🤣🤣

Фото профиля Cystus6_Gunners
Cystus6_Gunners3 месяцев назад

Olodo lecturer

Фото профиля ZitoGoalz
ZitoGoalz3 месяцев назад

GehGeh You wan take over X too Leave room for us too na E sure me say na you be the reason why Elon reduce pay out this week.

Фото профиля Allen Iyoha
Allen Iyoha3 месяцев назад

How to mumu

Фото профиля 33
333 месяцев назад

Olodo School in session! Prof GehGeh, abeg add me to the WhatsApp group. I dey come for night class, make I finally collect my certificate We go graduate with First Class in Olodology

Фото профиля Bᵢₗₗy ₚₗᵤₜₒₙᵢₐₙ⛷️ 🔥🏌🏻‍♂️
Bᵢₗₗy ₚₗᵤₜₒₙᵢₐₙ⛷️ 🔥🏌🏻‍♂️3 месяцев назад

😭😭😭 GehGeh no go kill me Poor man go crieyyyyyyyyyyy for your hand 😂😂😂

Фото профиля Reginald
Reginald3 месяцев назад

@Daminitek2 B for Benz o

Похожие видео