Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Omo, babes dey oo๐๐
138,584 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

The egbon part got me ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

- Come Around

Girls dey press money for this kind setting because them feel say them go get am back double

The difference between mayor and Mr macaroni be say That one Dey Tewo before anything Na lamba mayor Dey use

Be like sugar daddy don run o ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ ๐ ๐ ๐

Abeg, who be that guy wey dey sing

Las las, she still drink the two Heineken wey hungry am, but wey she pay for with her money. ๐

I like as na she pay ๐๐ฅ๐

E no Dey press money Everly ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐พ๐๐พ

Werey asewo ๐ ko te-owo ri ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

She tear bottle, baba first shock ๐
Related Videos
Sensitive content
Babes like this dey fr ? omo ๐๐๐๐
Prom Prom๐
221,381 views โข 1 year ago
Sensitive content
Omo cloth Dey cover things oo๐ณ๐คญ
MR MOTIVATOR๐ฝ๐
197,003 views โข 4 months ago
