Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo, babes dey oo😂💔
138,584 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

The Yorùbá Chinedu1 yıl önce
The egbon part got me 🤣🤣🤣

Solar Heavy1 yıl önce
- Come Around

Ab Abas 💌1 yıl önce
Girls dey press money for this kind setting because them feel say them go get am back double

Olusparrow1 yıl önce
The difference between mayor and Mr macaroni be say That one Dey Tewo before anything Na lamba mayor Dey use

brolow1 yıl önce
Be like sugar daddy don run o 😭😭😭😭😅😅😅😅

Sirtee1 yıl önce
Abeg, who be that guy wey dey sing

Obinna Okoro1 yıl önce
Las las, she still drink the two Heineken wey hungry am, but wey she pay for with her money. 😂

Joseph ⚡️1 yıl önce
I like as na she pay 😂🔥😂

Thecapstor_ng1 yıl önce
E no Dey press money Everly 🤣🤣🤣🤣👏🏾👏🏾

IjebuBoy of Chelsea👁🗨1 yıl önce
Werey asewo 😌 ko te-owo ri 🤣🤣🤣

𝑮𝑩𝑬𝑴𝑰𝑳𝑬𝑲𝑬 ♦️1 yıl önce
She tear bottle, baba first shock 😂
