Loading video...
Video Failed to Load
Ọmọ... I have never see something as big as this before. What!!!
64 Comments

God will deduct the mb I used from your life

😭😭😭😭😭 please na, but wait ooo, wetin you dey look for ?

No cross road 11 am tomorrow

Abeg na 😭😭😭

God will punish this girl for me 😭😂

Amen

God go punish both of una

Na only the girl please 😭🙏😭

Yemi Jacob u will ask God for bread and he will give u stone 😡😡 I pour u early morning spit guy 😡😡😡😡😡😡😡😡😡

No vex na, wetin you want see self?

God go punish you

Na the lady no turn na, what is my own in this matter

Shey you no see your caption ni I just wasted my time. God go punish her too

😂😂😂😂😂 no vex

Why she no turn. You smoke 😭😭

Na for part two she turn no vex

If you no post am and tag me wahala go dey 😂😂

GWPY 🫵🏾

😂😂😂😂😂 no vex

I don vex

Now that she has posted this rvbbish on TikTok, can she recite the states and their capitals?

You are taken this personal

Sorry Sir

He no go better 4 u!!! Werey 😂

Lol 🤣🤣🤣🤣 no vex

Make I block you 😭

Please don't

Thank you for successfully wasting my time

Omoh nah God go punish you for me

Since we've decided to be wasting each other time

ONKR.😡😒

Both you and the girl will shofo

Shey God wan take you n the girl life nii

Abeg na

Ogun go take you 🥴

Please na

Drop location where you dey stay I wan give you something

I no want 😂😂😂 i

From now watch your back bro

Please na

As you waste my time God go waste yours

Before 9pm tomorrow youll run mad

You way post the video o the girl o God go judge una

Na all of us God go judge

😏

Like I calm down Dey look ceiling make the video reach towards end make she turn am 😂😂😂😭😭😭😭

You are very patient

God go punish you

Na the girl

God is active to punish you 😎😎🥹🥹

Abeg na 😭😭😭😭😭

She must turn ooo 😭😭😭

I waited patiently and I'm using Airtel o😭 God will punish you

You go purge 77x7 times today 🙏🏾

God will take 30 years from your life. Oloribruku, ole

Bro I fit vex now report your account for violation of human rights

Oloshi , he just waste my data

Maami, what are you looking for?

The big thing

I know she didn't turn but just can't prove it 🤔

😂😂😂😂😂😂

Allah will take one of your eyes and turn you to Ruger

OTSFDN 🖐🏿😂

No matter how sexy and big it is, there is a man out there tired of her and want to move her on
