Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Omo my mama almost catch us ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

671,167 Aufrufe โ€ข vor 9 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

44 Kommentare

Profilbild von Famous ๐Ÿงธ
Famous ๐Ÿงธvor 9 Monaten

She no even trust her children ๐Ÿ˜‚

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

๐Ÿ˜‚

Profilbild von 70
70vor 9 Monaten

If na good thing U no supposed de hide am

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

Na good thing to me not to some people, people like her

Profilbild von BIG HANZO๐Ÿฆ‚๐Ÿฅท๐Ÿพ๐Ÿฆ…
BIG HANZO๐Ÿฆ‚๐Ÿฅท๐Ÿพ๐Ÿฆ…vor 9 Monaten

@ABOYABOY28 She even dey with bible๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

@ABOYABOY28 She for nack am for my head๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐•ญ๐–Š๐–‘๐–‘๐–†
๐•ญ๐–Š๐–‘๐–‘๐–†vor 9 Monaten

That was so close, jezzz girl

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

So f close ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von joseph
josephvor 9 Monaten

Abi she thought u dey shop meat inside pot๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

My brother said โ€œmummy is coming โ€œ so she was wondering why the alarm n suspected is๐Ÿ˜‚

Profilbild von Rolex๐Ÿฅ€
Rolex๐Ÿฅ€vor 9 Monaten

Mk she no ever see u oo,e go too break her heart

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

Too real

Profilbild von ๐Ÿช–
๐Ÿช–vor 9 Monaten

Na her brother I dey pity pass sha

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

Please follow my lil bro account @iam_kizzbright

Profilbild von temitope daramola
temitope daramolavor 9 Monaten

Your mama know seh you deh smoke she just never catch you and she wan catch you so bad lol

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

Donโ€™t forget follow and get the best California strain in Lagos from @FarmCalikush

Profilbild von CryptoBread
CryptoBreadvor 9 Monaten

I no understand, she no go first smell am even if you hide?

Profilbild von UCHENNA
UCHENNAvor 9 Monaten

Omo she just dey bend dey go there ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

@uceeroddy001 She Dey find watin we hide ๐Ÿ˜‚

Profilbild von TheGeneralโœŠ๐Ÿพ๐Ÿช–
TheGeneralโœŠ๐Ÿพ๐Ÿช–vor 9 Monaten

She already know you smoke lol She just never catch you red-handed ni And what were you thinking would happen when you smoke in the kitchen while she's at home Be like you no Sabi how strong this loud scent dey be

Profilbild von Samuel Ikenna ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ท
Samuel Ikenna ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ทvor 9 Monaten

I don screenshot am I go show your mama

Profilbild von Sorvlux๐Ÿฆ‡
Sorvlux๐Ÿฆ‡vor 9 Monaten

What kind of untrained children are this

Profilbild von ๐Ÿซง
๐Ÿซงvor 9 Monaten

Everyday for the thief. She will still find out one day

Profilbild von Able Man ๐Ÿฅท๐Ÿฟ
Able Man ๐Ÿฅท๐Ÿฟvor 9 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚, one day e go sup

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

Neverrrr๐Ÿ˜ญ

Profilbild von WAKE & BAKE
WAKE & BAKEvor 9 Monaten

Mama hold Bible pinkin self hold Bible everybody win

Profilbild von Barryx_Bluntx ๐Ÿช–๐ŸŽ–๐Ÿ’ฏ
Barryx_Bluntx ๐Ÿช–๐ŸŽ–๐Ÿ’ฏvor 9 Monaten

๐Ÿค๐Ÿพ this close, she wan find the thing at all cost

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

She heard my brother said she was coming so she suspected something

Profilbild von Olajuwon
Olajuwonvor 9 Monaten

There was almost a caught ๐Ÿ˜†

Profilbild von ๐‘ฌ๐™‡ ๐™†๐‘น๐™„๐‘ท๐™•โ€™๐Ÿฅฆ๐Ÿช–
๐‘ฌ๐™‡ ๐™†๐‘น๐™„๐‘ท๐™•โ€™๐Ÿฅฆ๐Ÿช–vor 9 Monaten

una way day smoke for family house get mind pass ashawo by 2am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Will BrownKingSage๐Ÿ‘‘
Will BrownKingSage๐Ÿ‘‘vor 9 Monaten

Your brother the let your smoke with am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚. omo that your brother na werey

Profilbild von YVESFITS
YVESFITSvor 9 Monaten

They go still catch una,time never reach๐Ÿคฃ

Profilbild von NOSAโธ
NOSAโธvor 9 Monaten

Na so , give her respect no be bad thing

Profilbild von ๐•‚๐•†๐”ป3๐”ป ๐•๐•€๐”น3โ„ค ๐Ÿ‘ฝ
๐•‚๐•†๐”ป3๐”ป ๐•๐•€๐”น3โ„ค ๐Ÿ‘ฝvor 9 Monaten

Bad guy.

Profilbild von Abraham. โœ๏ธ
Abraham. โœ๏ธvor 9 Monaten

This wan nah better lesson for una wey dey go find pikin from mami water hand. Nah the end result be this so.

Profilbild von jazzi
jazzivor 9 Monaten

Girl go fine finish come dey smoke

Profilbild von ANTGT
ANTGTvor 9 Monaten

Omoh see where we at now ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น Life dey evolve noni sha lmao

Profilbild von WASIU๐Ÿ‘๐Ÿฝ
WASIU๐Ÿ‘๐Ÿฝvor 9 Monaten

The smell wouldโ€™ve casted you guys nah abi

Profilbild von Zero stress
Zero stressvor 9 Monaten

is your brother not too young to be smoking? ๐Ÿ˜’

Profilbild von savage_SLAyNE
savage_SLAyNEvor 9 Monaten

Black sheep

Profilbild von Toubaeyy โœจ
Toubaeyy โœจvor 9 Monaten

She go still catch una

Profilbild von 4 WHEELS AUTOS
4 WHEELS AUTOSvor 9 Monaten

๐Ÿ˜your bro don already dey smile before e talk โ€˜mommy is comingโ€™

Profilbild von OTG
OTGvor 9 Monaten

Just get money ๐Ÿ˜‚

Profilbild von MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
MsGanja๐Ÿƒ๐Ÿ’š๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

Fr mehn

ร„hnliche Videos