Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo! This Iceking ochacho too sabi sing!😩🔥❤️
36 Yorum

❤️

@Icekingochacho_ The guy sabii pass only one artiste which is davido.

@Icekingochacho_ No be lie

@Icekingochacho_ He good pass Wizkid make we no lie

@Icekingochacho_ Make I come calm down block u

@Icekingochacho_ How much reach your hand ??

@Icekingochacho_ Be like say you don collect your own share of the gig bro 😂

@Icekingochacho_ He sabi pass wizkid

@Icekingochacho_ He fit first 001 win Grammy atp

@Icekingochacho_ On repeat I dn play am like 1100709651 KUDA times this guy too sabi

@Icekingochacho_ Hin dey try fr Banted aside

@Icekingochacho_ E go soon win Grammy

@Icekingochacho_ No be lie

@Icekingochacho_ you don guide nw Wetin you wan use the gig do

@Icekingochacho_ I have no idea what you’re talking about

@Icekingochacho_ My oga

@JerryKelechi8 @Icekingochacho_ This guy don collect him own share 🙂↔️😹

@Icekingochacho_ Some artists make music. Others make you stop scrolling. Iceking Ochacho clearly knows the difference. 🔥

@XH1NO0 @Icekingochacho_ Make una tell that truth

@Icekingochacho_ Dami am really disappointed ☹️😞 You of all people 😞😞

@Icekingochacho_ Funny enough the boy dey try

@Icekingochacho_ Una sha wan collect money nothing really concern influencer with truth 😭😭

@Icekingochacho_ All of Una dey bomb Ochacho format

@Chijioke40608C @Icekingochacho_ Why you no sing am

@rotimidey4you @Icekingochacho_ “I am almost on my P” Iceking Ochacho get lyrics for mouth 🤭🫣

@Icekingochacho_

@Icekingochacho_ Em don give you gig??

@Icekingochacho_ How much them pay u , ?

@Icekingochacho_ 😂😂

@Icekingochacho_ Una Dey hustle o .. but the song sharp 😂🔥

@Icekingochacho_ If una Don collect una own share of money, una go just come online they cap nonsense. Just check out all the naija x influencers online. Ya all are inly loyal tothe brown envelope ✉️, shame

@Icekingochacho_ Dami don dey work for ochacho money ooooo 😂

@Icekingochacho_ U people go explain later ooo hahah

@Icekingochacho_

@Icekingochacho_ I hear say seun never buy car 😂

@Icekingochacho_ Wetin him put for this song bro e too make sense
