Loading video...
Video Failed to Load
Omoh, boys no send again o😭
133,018 views • 14 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

See how happy they are. That's the most important thing

Hear what she answered when her man called her. "Sir" she answered. We are the price guys, don't let any woman tell you different.

60 year old man + 20 year old woman: “This is predat0ry!” 60 year old woman + 21 year old man: “Young king is hustling.” Same age gap, different public relations department.

She don first tear Benz for Omo oro 🥶🤭

Nigerian guys are the real gold digger not longer the women. They can marry anything just to escape poverty

Omoh the way this guy just relax con dey smile 😂 e no even send one bit……

Abeg Sha na only me hear” Her saying SIR” when the dude called her baby😹😹

You no de see how em chick swell , e de chop money.

If this guy doesn’t have a child he has just sold his self to mammon Imagine giving your prime to someone that has given her prime to someone else He should just play his cards right sha Make dem no Clancy am

Baby ? Sir aww ☺️. She’s even respectful ❤️

Use am play na mama focus for map make we know miss road

Look her age oooo Baby…. Sir

Eje 🤣🤣🤣🤣🤣 poverty no good my brother. Those of us wey no get mind do all these things we no wetin our eyes Dey see. No be life we Dey live for this country

@oyindamola if u help see I dey find one

lol Omoh make person just get mind run this no be lie

If na you boss you go send ?

No be only me hear Sir I hope

Woman buy you Rx 350, how you wan take send anybody papa message

Of anything I can do in this life for money this isn’t part of it. Yes plenty young women out there are cr@zy but we’re stuck together forever.

Omoh

Before nko

😂

Be there.

Do you know your Genotype?

Things Dey sup for life

Why will they send or care, any way nah way

Send who after poverty don do you strong thing

Not joy at all these days

Adewunmi what ?

Generational wealth

I swear

Ablack my broski

She thinks say na USA
Related Videos
Sensitive content
Omoh, Iyabo Ojo no send anybody o, see wetin she just post now 😭😂
Oyindamola🙄
151,852 views • 1 year ago
