Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh make dem hold Portable oo 😭😭
11 Yorum

Andy🇧🇪1 yıl önce
Na dirty people plus thieves go attend this kind show😂😂😂

i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅1 yıl önce
E fit don Dey craze make Una no notice

OLUWAPELUMI1 yıl önce
Shebi he Dey follow môńķèý compete If he fall down him eye go clear

Drillerbyte1 yıl önce
I firmly believe that people should be tested before allowing them to perform.

Solar Heavy1 yıl önce
- Moonlight

F.S. Azi1 yıl önce
Deep, deep down in my heart, I know that this is his way of crying for help

Abiola Taiwo1 yıl önce
This guy dey okay so?

Unekwuojo1 yıl önce
The faces and class of people who find this entertaining says a lot.

0xAyò1 yıl önce
Person go dea craze we go think say e dea perform😂

Edafe Peter’s1 yıl önce
Nuisance

MODE A1 yıl önce
This kind gathering, your phone fit dey your hand make dem still steal am make you no know who steal am😂😂😂😂
