Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Omoh make dem hold Portable oo 😭😭

194,232 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Andy🇧🇪
Andy🇧🇪vor 1 Jahr

Na dirty people plus thieves go attend this kind show😂😂😂

Profilbild von i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅
i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅vor 1 Jahr

E fit don Dey craze make Una no notice

Profilbild von OLUWAPELUMI
OLUWAPELUMIvor 1 Jahr

Shebi he Dey follow môńķèý compete If he fall down him eye go clear

Profilbild von Drillerbyte
Drillerbytevor 1 Jahr

I firmly believe that people should be tested before allowing them to perform.

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

- Moonlight

Profilbild von F.S. Azi
F.S. Azivor 1 Jahr

Deep, deep down in my heart, I know that this is his way of crying for help

Profilbild von Abiola Taiwo
Abiola Taiwovor 1 Jahr

This guy dey okay so?

Profilbild von Unekwuojo
Unekwuojovor 1 Jahr

The faces and class of people who find this entertaining says a lot.

Profilbild von 0xAyò
0xAyòvor 1 Jahr

Person go dea craze we go think say e dea perform😂

Profilbild von Edafe Peter’s
Edafe Peter’svor 1 Jahr

Nuisance

Profilbild von MODE A
MODE Avor 1 Jahr

This kind gathering, your phone fit dey your hand make dem still steal am make you no know who steal am😂😂😂😂

Ähnliche Videos