Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omoh make dem hold Portable oo 😭😭

194,232 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля Andy🇧🇪
Andy🇧🇪1 год назад

Na dirty people plus thieves go attend this kind show😂😂😂

Фото профиля i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅
i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅1 год назад

E fit don Dey craze make Una no notice

Фото профиля OLUWAPELUMI
OLUWAPELUMI1 год назад

Shebi he Dey follow môńķèý compete If he fall down him eye go clear

Фото профиля Drillerbyte
Drillerbyte1 год назад

I firmly believe that people should be tested before allowing them to perform.

Фото профиля Solar Heavy
Solar Heavy1 год назад

- Moonlight

Фото профиля F.S. Azi
F.S. Azi1 год назад

Deep, deep down in my heart, I know that this is his way of crying for help

Фото профиля Abiola Taiwo
Abiola Taiwo1 год назад

This guy dey okay so?

Фото профиля Unekwuojo
Unekwuojo1 год назад

The faces and class of people who find this entertaining says a lot.

Фото профиля 0xAyò
0xAyò1 год назад

Person go dea craze we go think say e dea perform😂

Фото профиля Edafe Peter’s
Edafe Peter’s1 год назад

Nuisance

Фото профиля MODE A
MODE A1 год назад

This kind gathering, your phone fit dey your hand make dem still steal am make you no know who steal am😂😂😂😂

Похожие видео