正在加载视频...

视频加载失败

Omoh make dem hold Portable oo 😭😭

194,232 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Andy🇧🇪 的头像
Andy🇧🇪1 年前

Na dirty people plus thieves go attend this kind show😂😂😂

i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅 的头像
i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅1 年前

E fit don Dey craze make Una no notice

OLUWAPELUMI 的头像
OLUWAPELUMI1 年前

Shebi he Dey follow môńķèý compete If he fall down him eye go clear

Drillerbyte 的头像
Drillerbyte1 年前

I firmly believe that people should be tested before allowing them to perform.

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy1 年前

- Moonlight

F.S. Azi 的头像
F.S. Azi1 年前

Deep, deep down in my heart, I know that this is his way of crying for help

Abiola Taiwo 的头像
Abiola Taiwo1 年前

This guy dey okay so?

Unekwuojo 的头像
Unekwuojo1 年前

The faces and class of people who find this entertaining says a lot.

0xAyò 的头像
0xAyò1 年前

Person go dea craze we go think say e dea perform😂

Edafe Peter’s 的头像
Edafe Peter’s1 年前

Nuisance

MODE A 的头像
MODE A1 年前

This kind gathering, your phone fit dey your hand make dem still steal am make you no know who steal am😂😂😂😂

相关视频