Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh! Make we no lie Kabex sabi oo. See flows na! 👀🔥
11 Yorum

Ola Daniel1 yıl önce
This guy na werey 😂😂😂

RedDeer.Games1 yıl önce
We can't spill the beans about the release date of Maki: Paw of Fury, but make no mistake, things are happening! 🫘😎 We remind you that the game is coming to #NintendoSwitch and #PC #Steam and you can play the demo on PC, here ⤵️ >>> Have a great day!

ZicoBaba 💙👑 🇨🇦1 yıl önce
He’s so good no doubt

I_am_Valuable1 yıl önce
No be today I don sabi say he get flows, I just wonder why he never blow like asake and co.

omotayo taiwo_12111 yıl önce
This is 2025 abeg all this one no mean anything

Micheal Segun 🐐1 yıl önce
Make he call Oladips

Ar Rahman1 yıl önce
Kabex get flows normally, he’s so underrated

Akolawole1 yıl önce
Best indigenous rapper

ÊXPËRÏĘÑÇĘ 001 👁1 yıl önce
I don miss kudos alujannu 🔥🔥 Kabex sabi too

LOVE OF GOD1 yıl önce
Why this guy no go far

Anthony Tolulope1 yıl önce
🧢
Benzer Videolar
Make we no lie, to see this kind girl now dey very rare oo! 👀
TENIOLA
135,961 görüntüleme • 10 ay önce
