Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make we no lie. Olamide too sabi.
68,751 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
31 Yorum

She knows 🔥

Give me space for ur heart abi ko fe to ooo This guy is mahd 🔥🔥

Make I finger your keys like a piano 🥵😂

The only rapper wey em dey compare with singer

Where this man they get the inspiration from self

Lati day 1.. King 👑 Baddo 🖤 4L 💯

Even that girl, she knows.

Abeg weytin b d name of the song

Make them no go forget say baddo na baba

@Olamide ,come make we talk first,how you dey do am baami😭😭😭🥰

Normal and it’s 101/100

He too sabi

Olamide will always be the king 🤴. Love you to the moon 💯💯💯❤️

Godfather Sneh💪

There is no style Badoo can't flow on... Lyrically Asarailu 👑👑

greatness

🤩🤩

I fuvking love BADDO ❤️🫶🏽

Baddo nah goat🐐

Legendary baddo 💯🔥💯🔥

Baddo na baba

No cap🔥

I do what I talk

Make dem no go forget say BADDOO na BABA 🐐❤️

@Olamide Àgbà singer 🙌

Number1 Omo Ope Bado

My baby do daddy well kole pawo 🎊

Just too Good for living 🏆❤️

And some people Dey compare Baddo with Techno. Omo oga oooo. King BADDO 🔥 🔥

Too much ola money

Baba abeg go add your song “Love No Go Die” to your page on Audiomack!!!🙏
