Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omoh! Na big table Yhemolee dey shake so oo 😭😂
Комментарии: 31

Underneath the white teeth, there is a poison there. -YhemoLee 2025

Na today the table go finally break

Pesin don go whisper odor for eim nose 🤣🤣

Someone must’ve choked him with bad breath.😅😂

Some people mouth Dey smell like where dem Dey do fufu no be lie 😭😂

🌚

Your teeth is white and you cannot even shout Hallelujah make dem no call ambulance. Yhemo leee jor ma pa mi na😭😭😂😂😂😂😂😂

Call Ambulance 🚑 bawo 😂

Na egugu of Lagos him get this sub😂😂

Should we tag ? 😂😂make everywhere burst ?

My own na why em Dey do neck like that 😂

Na Osakpolor get this sub

Be like salt 🤝 go make u maga

Ajeee Na burna boy he dey talk😭😭😭😭😭😭😭😭

Abeg make una help beg Egbon Yhemolee to empower me this glasses

LOL. He should use @ to tag that person. 😂

😂😂 100%! he’s not wrong, Veneers or not, please let’s normalize brushing, flossing, fresh breath & visit your dentist regularly 😉 #Smile360Tips

Na Egungun e Dey talk to😂

Drink full dis table oo bros 😂

E better make your teeth be off white.

You sure say no be Asake get this sub?

"it's better for your teeth to be off white" 😹😹😹😹😹😹😹😹😭

No be everybody them dey kiss or go close to you can talk from afar why you want dey whisper to my ear

Peace out Mad man 😅😂

Why’s your heading shaking like an Indian man..

Stop it

What’s one word that sums up your afternoon mood today?

😹

🥲

Make table and chair break

Off-white teeth KEH 😭😂
Похожие видео
Sensitive content
Omoh, so na wetin dey cause s€x in the dream be this? Many people dey this table oo 😳👀
TENIOLA
876,455 просмотров • 1 год назад
