Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omoh, people dey hustle o 🙌🏼
72,190 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Rae🧸7️⃣1 год назад
But one gyal wey her papa no get shishi go call this guy stingy 😒

Solar Heavy1 год назад
whoa thats crazy but have you heard this?

Bàbájídé B𝗹𝘂𝗻𝘁1 год назад
We washed our tank one day I kon dey pity myself. Thank God sey I no dey drink the water. I prefer the water to come straight from the ground without storing in the tank at all.

ADE رضوان الله🩵🥰1 год назад
Omo I don do this thing before oo.. may God bless our hustle

BELIEVE 👌1 год назад
I don wash tanks tire in my university days. While learning plumbing. Omo you go sweat tire

Dapsy𓃵1 год назад
Omo I still washed my tank like this few days ago.

KING OBI1 год назад
God bless all the hustlers

Do Good🇧🇪💡+🖤1 год назад
This type hustle no be for short people

Machi1 год назад
See inside 😢

Rashford Baby❤1 год назад
what's the name of the song playing for background abeg?

Lost in the Abyss!1 год назад
Person go con say hin need the money urgently? Omo mehn
