Loading video...
Video Failed to Load
Omoh Poco Lee dey learn from this guy 🌚
10 Comments

THAT IRISH & SHOE PLUG™1 year ago
He is too tall and that's affecting his moves but him sabi

Moving gist1 year ago
This one wey dey mumu

D'Grammy Boi1 year ago
Na waiting I dare you to do for free b this na

Bravado Of Asia1 year ago
This guy don dance for Indomie promo inside market tire 😂

Ebenezer1 year ago
Tall people dancing always feel awkward except you are extremely good.

ICEBEN🧃1 year ago
Tall people and people with k leg no suppose dey dance

Flow-thedj1 year ago
Make I use this whole height stress myself

Chief1 year ago
All this! To what end?

SON OF MAN(goldice)1 year ago
God bless his talent

Abdullahi damilola1 year ago
How much he pay you this morning for the PR 😂
Related Videos
0:37
Sensitive content
Omoh! So na the new scope wey women dey use be this? 🌚
TENIOLA
540,916 views • 1 year ago
Omoh! This guy still dey really prove say him get strength oo! 👀
TENIOLA
411,626 views • 10 months ago
