Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omoh , see block
846,594 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

One solid for ads, others fall back!!!!!😂😂😂

Nah, nah, this is not advisable for use in day-to-day building works! What happens when government needs to pull down whatever you’ve built on drainages & canals. …you want to stress government abi?🙄

It's this type of block Enugu people need to use to build their houses so Peter Mbah cannot demolish it again.

Make dem knack like 50 for ground make e no be like person story wey go buy meat pie wey dey see fish for middle

Why not pick at random, also how will plumber or electrician break this to pass their pipes ?

E for make sense if them knack like 20 for ground like that, make we check something 🥴

The ground is not hard na

Them use half bag of cement mould this one when you buy from them now the story go change

The block is a chosen

Pls uncle auntie repost n patronise my pin
