Loading video...
Video Failed to Load
Omoh, that slap enter oo 😭
11 Comments

Ifedayo ❤️1 year ago
😂 😂 Sometimes I wonder if the demons they cast are stronger than their God. Because they keep casting. Come next Sunday, the same set of people will still fall under anointing or deliverance, which they call. Bunch of jokers.

Adabra 💯 Cr7 fan1 year ago
Dem sabi display lol 😂

Solar Heavy1 year ago
- Moonlight

DIVINE T🇺🇸🇺🇸1 year ago
Omo

AYOMIDE IJAYA1 year ago
Check your inbox sir 🙂↕️

Bizzy LA⛷1 year ago
Why that one Dey happy for your bite 😭😭

Ser Goodnez ⚡1 year ago
Wait ooh..... demon bite her, she slap the demon. She no fit endure? 🤣🤣

7🦇1 year ago
She slap the evil spirit out 😭😭😭😂

🤙💁1 year ago
Wahala 😂

I am HASFAD1 year ago
lol 😂 this one get as e be o

Mac1 year ago
Wetin concern me with spiritual problems 😂
Related Videos
Omoh! Men don enter am. Y'all sha be careful out there oo! 👀🧎🏿♂️
TENIOLA
147,818 views • 9 months ago
