Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh this one sweet me 😂
10 Yorum

Ogkaro_241 yıl önce
Na everything ona wan blend 😂😂 dis one don get sense now 😂

TENIOLA1 yıl önce
Abii 😂😂

TheMoneyWoman1 yıl önce
The blender don try Make Una pity am

TENIOLA1 yıl önce
😂😂

𝔅𝔯𝔬𝔬𝔡𝔞 𝔒 𝔩 𝔞 ™ 🇳🇬1 yıl önce
Is the person normal self? How on earth will you put kernels in blender?

JOY 💕1 yıl önce
Now them go learn 😍😍

TENIOLA1 yıl önce
😂😂

Strawberryflava 😈1 yıl önce
Yall be doing too much! Ninja Blender said "Not today, milady"🤭

queenlizzie1 yıl önce
Any small thing blender

RisingphoenixAndrea1 yıl önce
😂😂😂😂😂😂 these food bloggers sef too do! na mortar and pestle we take dey pound banga! Which ne one come be blender again…. Am sure it’s lesson well learnt for this person 🤣🤣🤣
Benzer Videolar
Since i don dey watch this game, na this one sweet me pass! 😂😂
TENIOLA
773,268 görüntüleme • 9 ay önce
